Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,205 members, 7,845,998 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 08:56 AM

Neymar's Contractt - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Neymar's Contractt (95 Views)

Barca To Sue Neymar For €8.5million Over Breach Of Contract / Messi Gets Into Troubles At Barcelona After Posing With Neymar / Neymar Shows What All The Fuss Is About - Including Wonder Strike - (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Neymar's Contractt by kingot(m): 9:26pm On Aug 21, 2023
Apart from the 86.4 million pounds a year salary (1.7 million per week) wey Al Hilal dey plan to dey pay Neymar, we don dey hear now say dem go also nak am one private jet wey him go dey use free of charge anytime him want. Dem go buy one full mansion for am to dey live inside with plenty servants wey go dey everything from serving food to flushing toilet after Neymar shit finish. Then dem go dey nak am bonus of 80,000 euros whenever the club win match, whether him score or not or whether him play or not, as long as dem win, Baba go cash out. Then finally, if Neymar make any post for Facebook, Twitter or Instagram wey dey in support of Saudi Arabia as a country, da wan na 500,000 euros straight to him aza. So if Neymar wan flex now, make him just make one Saudi Arabia post and fiam, alert don enter instantly.
My people na the kind soft life wey Neymar wey grow up for face-me-I-face-you dey go live for Saudi be dis. My people how una see dis kind uncommon grace wey dey follow dis bobo so?

(1) (Reply)

Chelsea Injury Problems Worsen As Chukwuemeka Ruled Out For Six Weeks / Mason Mount To Miss Manchester United’s Next Game Due To Injury / Chicago Cubs Vs San Francisco Giants Live Stream, Start Time, MLB, Free TV Info

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.