Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,656 members, 7,862,015 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 06:21 AM

UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League - Sports (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League (14922 Views)

Arsenal, Man City, PSG... 5 Top Clubs That Have Never Won The UCL / Borussia Dortmund, Bayern Munich Reject European Super League / Giroud Wins 2018/19 Europa League Top Scorer (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by khattab02: 5:54pm On Dec 22, 2023
I wonder which thing Madrid and Barca dey take becox this super league was dead on arrival and it still is.


I just hope UEFA go fit sanction Madrid and Barca the way Dem sanction other teams wey sign the ESL in the first place.
Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by tojahh(m): 6:34am On Dec 23, 2023
khattab02:
I wonder which thing Madrid and Barca dey take becox this super league was dead on arrival and it still is.


I just hope UEFA go fit sanction Madrid and Barca the way Dem sanction other teams wey sign the ESL in the first place.


UEFA no dey fear face?
Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by khattab02: 10:32am On Dec 23, 2023
tojahh:



UEFA no dey fear face?


Fear which face?

Make we see how Barca and Madrid go dey play the super league naa
Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by tojahh(m): 11:36am On Dec 23, 2023
khattab02:



Fear which face?

Make we see how Barca and Madrid go dey play the super league naa

Na so una talk when UEFA start Nation league grin
Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by khattab02: 7:55pm On Dec 24, 2023
tojahh:


Na so una talk when UEFA start Nation league grin
I no really know weytin some people talk about nations league. But all countries agreed.


This one (ESL) get serious backlash. E go take a lot for am to happen
Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by tojahh(m): 8:58pm On Dec 24, 2023
khattab02:
I no really know weytin some people talk about nations league. But all countries agreed.


This one (ESL) get serious backlash. E go take a lot for am to happen

Comment starred
Re: UEFA, Premier League, Top Clubs Reject European Super League by khattab02: 9:17pm On Dec 24, 2023
tojahh:


Comment starred
GOOD 👍

(1) (2) (3) (Reply)

Tennis: Wimbledon 2007 / Tokyo 2020: NFF Congratulates, Dare, Sports Ministry / Manchester United Agree Sanchez Loan Deal to Inter Milan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.