Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,217 members, 7,818,737 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / “di Mother Of Subsidy” By Chidi Anthony Opara (580 Views)
Nigerian Pidgin English Poetry Book By Chidi Anthony Opara Released Online / "Chimamanda Adichie's "Yellow Hibiscus" By Chidi Anthony Opara / "mary Magdalene’s Mug" By Chidi Anthony Opara (2) (3) (4)
(1) (Reply)
“di Mother Of Subsidy” By Chidi Anthony Opara by PIPROM(m): 6:00pm On Nov 05, 2011 |
If dem comot dis subsidy Wetin remain? Nothing to comot again. Dem don comot many many subsidy For Naija tee tee. For life sef Dem don comot subsidy far back, Life no worth anything again. If disease no kill, Hunger go kill. If hunger no kill, Armed robber go kill. If armed robber no kill, Militant go kill. If no be militant, E go be dem thug Wey go kill. After dis subsidy E go remain Make dem comot subsidy For inside government, Di mother of subsidy. |
(1) (Reply)
Looking For A Ebook / Project Writing Suppport Is Here / Scam!scam!scam!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |