Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,644 members, 7,813,163 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 08:01 AM

Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) (2053 Views)

Do You Know You Can Design Your Business And Other Activities Online .life Is M / US Air Marshall Injected With Foreign Substance At M.m.airport Lagos / Where Is M.M.M? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by 195(f): 11:09pm On Nov 19, 2011
Yorisb:

If u no like urself comot 4 park dis nite. . . angry undecided

E clear say e don tey wen dem pour you early morning spit  undecided

E clear  angry angry
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Yorisb: 11:15pm On Nov 19, 2011
190_@:


E clear say e don tey wen dem pour you early morning spit  undecided

E clear  angry angry

So fear don dey catch u nah abi? U 4 see nwiii jst now! undecided


Yorisb:

Come 4 park then, make I show u who senior Mobutu. angry
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Sijo01(f): 11:17pm On Nov 19, 2011
seedord247:

Girl plz no tel me say na You dey on Your Profile pics  o oo o o

If na me unkor, watin cum happen?
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Sijo01(f): 11:22pm On Nov 19, 2011
Dyt:

Ha
u wan me go blind ni

Hel no sisi
mi dnt wnt dt 4u.



freecocoa:

SiJo01
Why you dey talk like this na?you no know say the guy dull? Work wey dem dey learn under 3 years him own go take am like 8 years, na wetin cause am,so no be say I just dey talk.


Na my tipple M u dey yab lik diz?
nor worri him dey cum 4u.
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by seedord247(m): 11:40pm On Nov 19, 2011
Sijo01:


If na me unkor, watin precipitate happen?


I just want tell you say you too sexy and why you nor Go for Miss Nigeria. smiley cheesy
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by 195(f): 11:43pm On Nov 19, 2011
YorisB

Go sit down ontop hot stove - Na there fit you
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Yorisb: 11:50pm On Nov 19, 2011
Ehn as I sat there already and nada happened, what next? OKPO! undecided
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Sijo01(f): 11:54pm On Nov 19, 2011
seedord247:

I just want tell you say you too sexy and why you nor Go for Miss Nigeria. smiley cheesy

Tant u vry plenty 4d confriment.
na miss Nland i wan go 4.
abeg lemi kno if d form don come out.
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by freecocoa(f): 11:58pm On Nov 19, 2011
Sijo01:


]



[color=#550000][b]Na my tipple M u dey yab lik diz?
nor worri him dey precipitate 4u.

Girl no be yabbing something,na true talk I dey yarn you so.BTW you say him dey preshibernate 4 me?wetin dat 1 mean abeg?
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Sijo01(f): 12:09am On Nov 20, 2011
My sista, na him dey come (c.u.m 'wit out d dot') 4u, i type b4 oo.
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by freecocoa(f): 12:25am On Nov 20, 2011
^
Lmao,OMG,I don forget say our oga(seun)na pastor,him no like any s3x related word.
Re: Where Is M M M (i Mean D If I Nyash U Crooner) by Booty4me: 4:16pm On Apr 26, 2012
Any one heard from him yet?

(1) (2) (Reply)

How Do I Change My Username On Nairaland? / Rapper Kanye West And Kim Kardashian And Set To Welcome Third Child / “why You Still A Slave In 2017?” – Mr Eazi Replies Runtown’s Shade

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.