Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,657 members, 7,809,483 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:25 AM

Yakubu Aiyegbeni 29yrs Old My Foot! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yakubu Aiyegbeni 29yrs Old My Foot! (1578 Views)

Yakubu / Kaita And Yakubu / Drogba Came From Bantu B4 He Started Playing Foot Ball (picture) ! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Yakubu Aiyegbeni 29yrs Old My Foot! by taland(m): 10:56pm On Nov 23, 2011
I met Yakubu Aiyegbeni the other day and 30yr old me hailed yak " Guy how far now?"

Yak just bone with a frowned face and all i could here from him was "msheeeew"

me: haba guy he reach lik that?

yak: "you dey craze? if i be star he mean sey make u dey disrespect me?

me: who tell u sey u old pass me?, see u yeye striker wey sabi dey jonze 4 empty net

yak: "your father!! go mailand local goverment go confirm my real age, u go see sey i old pass your papa, idot!




enjoy y'all
Re: Yakubu Aiyegbeni 29yrs Old My Foot! by Ajibel(m): 6:42am On Nov 25, 2011
i couldnt enjoy the dry piece of coke joke, i instead did-enjoyed it
Re: Yakubu Aiyegbeni 29yrs Old My Foot! by Sabawaleklazik(m): 3:02pm On Dec 31, 2011
chaiii guy, Waka, I go make sure say yakubu sue u, Who tell u say yakubu sabi miss empty post, he just needed sum 9ja curse for jazz wey en do ni jawre, How u fit get 9ja curse if u no miss am

(1) (Reply)

Unbelievably True: A Must Read For All / a / What Is Over Sabi

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.