Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,383 members, 7,815,812 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:47 PM

U Gonna Laugh Until: - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / U Gonna Laugh Until: (1770 Views)

This Will Make You Laugh Until You Forget Your Name... / The Teacher Is Gonna Think They Cheated: Joke Of The Day (LOL) / . (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

U Gonna Laugh Until: by Immanuelar(m): 6:07pm On Nov 28, 2011
one man wey dey desin coffin wan go deliva 1 of him coffin 2 costoma,as him dey go na him car come breakdown,as d guy dey try mke him no go 2 late nd him no wan waste money ontop taxi again,him com cari d coffin 4 head dey go deliva,as him near police checkpoint,so officers dey duty,dem don see him as he b say dem wan chop na him police carry chalenge coffin man. ''wher u dey cari dat tin go''! D man wey b say hm b yoruba man frm ijebu say ''i no lyk d place wher dem bury me so i dey try relocate'' olopa no gree wait ooo

1 Like

Re: U Gonna Laugh Until: by bingbagbo(m): 6:42pm On Nov 28, 2011
*FARTS TWICE * angry
Re: U Gonna Laugh Until: by BCuZiMBlaCk(m): 10:23pm On Nov 28, 2011
Dah was a gud joke
Re: U Gonna Laugh Until: by Immanuelar(m): 5:36am On Nov 29, 2011
tanks.
Re: U Gonna Laugh Until: by craigwilson: 8:29am On Nov 29, 2011
Re: U Gonna Laugh Until: by TheCodeWriter(m): 11:23am On Sep 16, 2013
so funny!!
Re: U Gonna Laugh Until: by Justconecc: 12:00pm On Jul 16, 2022
Lol you are funny! grin grin grin grin
<html>
<body>
<a href = "https://coneccconcrete.com/" target = "_blank">Conecc</a>
</body>
</html>
Re: U Gonna Laugh Until: by goldtube(m): 10:48am On Jul 17, 2022
angry

(1) (Reply)

Who Is The Most Annoying Poster In This Section? Etc / Funny Names Of Churches In Warri / Christmas Joke From Ay's Blog

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.