Operation Caution;;;;;;;""""""";;;;;;;;;;; - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Operation Caution;;;;;;;""""""";;;;;;;;;;; (698 Views)
1 Reply
| Operation Caution;;;;;;;""""""";;;;;;;;;;; by Dagods(op): 8:25am On Nov 29, 2011 |
AHHHAAAA""it is dat time of d year wen u go gum caution put 4 ur mind,""Broda,,,Sista """"hen, life no get duplicate"""shey u de hear me so ? LIFE NO GET PART 2""LIFE NO GET WATCH OUT 4 D NEXT EPISODE""if u be driver xpecialy 4 Lagos,,P/harcout,,Onitsha,,Kano,,Benin,,and all xpress roads, Abeg una think,,fast,,be carefull,,be @ alert,,look left right and left again,,open ur eyes well,,shine ur eye shine ur brain,,LETS MAKE DIS YULETIDE SEASON A HITCH FREE,,ACCIDENT FREE,,CASSUALITY FREE,,UNWANTED PREGNANCY FREE,,if una go fit do am 4 me,,i go dash all of una one one thing but i no go tell una wetin iwan dash una,,IF U BE MUSLIM,,USE UR MOSQUE MIND,,IF U BE XTIAN,,USE UR CHURCH MIND ""may god bless all of una we go enter 2012 togeda insha'Allau,,By da grace of da most high God,,Amen, Abeg make una help me manage dis my GRAMMAR,,instead read am like 10 times,,,,,,ehehehehhhhhhhhhhhhhh,
|
| Re: Operation Caution;;;;;;;""""""";;;;;;;;;;; by Dagods(op): 8:44am On Nov 29, 2011 |
Make i no 4get no carry plenty cash4 porket eeeeehhhhhhhhhh, |
Yo Momma! <Caution: Language> • Stupid Funny Crazy Pics [caution: Mild Offensive Language] • If You Need a Girlfriend or Boyfriend (caution: disgusting) • 2 • 3 • 4
A Gold-digger Just Missed A Boss • All This Rich People Sef • My Family
? LIFE NO GET PART 2""LIFE NO GET WATCH OUT 4 D NEXT EPISODE""if u be driver xpecialy 4 Lagos,,P/harcout,,Onitsha,,Kano,,Benin,,and all xpress roads, Abeg una think,,fast,,be carefull,,be @ alert,,look left right and left again,,open ur eyes well,,shine ur eye shine ur brain,,LETS MAKE DIS YULETIDE SEASON A HITCH FREE,,ACCIDENT FREE,,CASSUALITY FREE,,UNWANTED PREGNANCY FREE,,if una go fit do am 4 me,,i go dash all of una one one thing but i no go tell una wetin iwan dash una,,IF U BE MUSLIM,,USE UR MOSQUE MIND,,IF U BE XTIAN,,USE UR CHURCH MIND ""may god bless all of una we go enter 2012 togeda insha'Allau,,By da grace of da most high God,,Amen, Abeg make una help me manage dis my GRAMMAR,,instead read am like 10 times,,,,,,ehehehehhhhhhhhhhhhhh,