Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,205 members, 7,953,762 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 04:36 AM

stop here n get a cool joke - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / stop here n get a cool joke (1330 Views)

Cool Joke From Queen'b! ;D ;d / If U Dint Do Any Of These,go N Get Born Again: Literally / Natural Stupidity ? Or Act The Fool N Get Away W/anything ? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

stop here n get a cool joke by Nobody: 10:10pm On Dec 04, 2011
abeg, dont be vex , i jus remove d joke from faya na na na,  e still dey hot, mk u just allow am mk e cool down grin grin grin




















stewpid goat wey nor dey hear word grin grin
Re: stop here n get a cool joke by bright007(f): 12:34am On Dec 05, 2011
So madness $ stupidity could be this severe!


Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 12:40am On Dec 05, 2011
mε̲̣̣̣̥ sef nor know oo. Hw u go dey mad com stupid join am angry sad



Uncasterratedd bush baby grin grin
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 11:56pm On Dec 05, 2011
Dis joke is toooooo funny @op tanks u made ma day grin grin grin̶̲̥̅̊







I kno I kno grin grin̶̲̥̅̊
Dats y am an entertainer wink
Re: stop here n get a cool joke by bunmioguns(m): 1:12am On Dec 06, 2011
grin grin grin I no blame you, all ur brain sef don Cold for inside dt fridge wey u dey chil dt's why you no fit think straight

Re: stop here n get a cool joke by MrResource(m): 3:31am On Dec 06, 2011
Na wa o
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 9:05am On Dec 06, 2011
@bunmioguns na wa 4 ur head oo. grin grin̶̲̥̅̊ shey dem dey use ya head cook rice ni? grin grin̶̲̥̅̊

Hot plate head of urs grin grin̶̲̥̅̊


@mr resource na real wa for D̶̲̥̅̊ guy hot plate head grin grin
Re: stop here n get a cool joke by mustspin: 1:45pm On Dec 06, 2011
smh angry angry angry angry
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 4:05pm On Dec 06, 2011
@mustspin pls liv ma thread in peace or remain in pieces angry angry
Re: stop here n get a cool joke by mikuz(m): 4:13pm On Dec 06, 2011
^ so if dem say make people wey get thread line up, you go follow abi?
I dey laugh you sha!
Re: stop here n get a cool joke by mustspin: 4:25pm On Dec 06, 2011
^^^i tire o, foolish thread angry angry
Re: stop here n get a cool joke by mikuz(m): 4:31pm On Dec 06, 2011
^ so you have sense like this?!

*fixates at must'ntspin with sheer astonishment*
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 4:34pm On Dec 06, 2011
. Even u  milkose,  I haf taya 4 yu angryu wey no get thread  dey follow  mε̲̣̣̣̥ talk  angry D̶̲̥̅̊ one way u manage post na ctrl v n ctrl p parol u do,
Beta shut ya bleeping mouth up.




Stagnant Kokonut water filled head of urs grin grin̶̲̥̅̊

@dustbin will u carry ya badbelle out of ma lovely thread angry angry
Re: stop here n get a cool joke by mikuz(m): 4:37pm On Dec 06, 2011
Thank God im not milkose!

*grabs his prayer book*
Re: stop here n get a cool joke by mustspin: 4:46pm On Dec 06, 2011
don don!! atleast na ya own na, enjoy ya foolish thread o. am out

Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 4:52pm On Dec 06, 2011
@mikuz u r just grin grin̶̲̥̅̊ S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ ENDOWED




















With fooooollliiiiiiiiiiisshhhness angry angry

@dustbin thanks for being A BUSH PIG gringrin
Re: stop here n get a cool joke by NEWBIN: 5:10pm On Dec 06, 2011
wouf!!!!! angry angry angry angry angry
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 3:59pm On Dec 16, 2011
wouf wouf wouf angry angry angry angry angry
Re: stop here n get a cool joke by MrResource(m): 4:09pm On Dec 16, 2011
^ allow this thread to rest naw embarassed
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 4:11pm On Dec 16, 2011
mr resourcefool,   grin grin grin hw body na , long tym no see ya shadow grin grin grin
Re: stop here n get a cool joke by McAdem: 4:12pm On Dec 16, 2011
Atimes I dey wonder if we get mod for this section again,or them dey collect bribe from this mumunatu or blockhead DoNkpollione,Right now[b] THIs[/b] thread should be removed with immediate alacrity
Re: stop here n get a cool joke by Nobody: 4:23pm On Dec 16, 2011
come angry angry angry angry which day chicken com dey get teeth angry angry angry angry


bush pig, angry angry angry angry kip off angry

(1) (Reply)

Igbo Man No D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ Carry Last! Laughs! / Joke Of The Year, You Cant Miss This!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! / I Schooled In France Jingle

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.