Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,485 members, 7,833,611 topics. Date: Monday, 20 May 2024 at 04:13 AM

True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug (1185 Views)

Job Wahala / If U Dont Laff Call Me Ediotttt!!. / Naija Women Can Risk Their Lyf ..funny Pic (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 11:14pm On Dec 13, 2011
Na 14 days dry fasting i dey soo, i jus dey start n praise God na my first tym,
so everyday for my 1 bedroom i dey thank God say peace dey rain btw me n my neighbours 
until one day i comm get uninvited visitor MR NKAKPI popular known as RAT
i jus dey assume say na RAT as pa say i nor see am with ma 2 korokoro eyes,
this rat na beta sculptor ooo, u know wetin i mean na
d first day d rat carve eye, nose and mouth for my yam body,  i nor talk
i com block d space under my door make em no dey enter again,
d second day na from window dis rat take enter chop my plantain ooo, i nor still talk
until d third day i vex buy rat glue catcher put 4 house, close door with padlock  n key , close window come dey wait for morning to reach,
as morning com reach na, d door dey open, rat glue catcher nor dey, i com dey wonder which kin rat be dat way dey open door with key,
as i wan com sitdown for ground na i com feel glue for ma nyash,  grin grin grin

**oopps it wwas d glue catcher** i was d uninvited sculptor d sleep walking one for dat matter**
na me use mouth chop d yam n plantain,  grin grin grin

as i say mk i tell my pastor the matter na so my pastor com dey laff me  cry cry cry cry

abeg na my fault way i break d fasting??       undecided undecided undecided undecided















pls rate dis joke from 1 to 5  smiley smiley smiley i appreciate u,

tank u donkollione production grin grin grin grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by mikuz(m): 12:28am On Dec 14, 2011
i rate it 0.001/5
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by obowunmi(m): 1:16am On Dec 14, 2011
mikuz:

i rate it 0.001/5

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by bunmioguns(m): 3:15am On Dec 14, 2011
Me I rate the joke -0005/5
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 11:52am On Dec 14, 2011
@ mikuz try get small sense abeg u need am angry angry angry
n pls gv me my main score angry angry


@bumni i guess dat is 5/5, grin grin grin , thanks u r d best grin grin

@obowunmi na d joke dey mk u laff ni? grin grin grin, thank u in know it was funny grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by bingbagbo(m): 5:14pm On Dec 14, 2011
DON, you toooooooooooooooo much! grin grin grin grin grin grin grin grin grin you crack all ma ribs grin grin grin grin grin grin grin grin grin

JOKE GRADING: A
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 5:24pm On Dec 14, 2011
@bin gbagbo, wouf wouf wouf grin grin grin grin grin grin grin


more jokes in d cooking pot, grin grin grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by bingbagbo(m): 5:31pm On Dec 14, 2011
DONkollione:

@bin gbagbo, wouf wouf wouf grin grin grin grin grin grin grin


more jokes in d cooking pot, grin grin grin grin

i trust you my boy!!! grin grin grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by oderemo(m): 5:47pm On Dec 14, 2011
Bin u no say u dey spam this joke section well well
but in the main tym this not a joke so cant rate race a ratty nonsence.

i dey do manicure for now.


next.
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by bingbagbo(m): 5:57pm On Dec 14, 2011
ode remo:

Bin u no say u dey spam this joke section well well
but in the main tym this not a joke so cant rate race a ratty nonsence.

i dey do manicure for now.


next.


GGAY!!!
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 5:59pm On Dec 14, 2011
ode remumu hw body na? neva hear from u since , 


**bush pig on d run** grin grin grin grin



@bin gbagbo heheheheh, tanks for exposing his sorry butt,  grin grin grin grin,  now i know wu am dealing with grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by oderemo(m): 6:20pm On Dec 14, 2011
Next will be pedicure for all i care.
X mass dey come.
Next.pls
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 6:23pm On Dec 14, 2011
ode remo, na u dey lead for bushy anus thread, tagged 'most useless poster in joke section' grin grin grin

u no go pop champagne for all d jokers wey vote u, grin grin grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by bingbagbo(m): 6:26pm On Dec 14, 2011
DON, better run for your dear life oo! some of these hungry ggays are merciless! grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 6:42pm On Dec 14, 2011
@bin gba gbo no mind ode remumu en kno d hole where en joystick go fit enta grin grin grin grin, en go soon get ulcer grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by ARareGem(f): 6:44pm On Dec 14, 2011
There's humour in it.
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by jackpot(f): 6:53pm On Dec 14, 2011
@OP
i will laugh tomorrow
tongue cheesy
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 7:04pm On Dec 14, 2011
ARareGem:

There's humour in it.

thanks me love, i knew u were a swithrt , kiss kiss kiss kiss kiss, alway watch out for my threads they r breath taking grin grin grin


jackpot grin grin grin grin, pls dont postpone d laff ooo, mk e nor expire grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 12:30am On Dec 15, 2011
u tried.
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 1:04am On Dec 15, 2011
@BOOQEE, thanks my dear , u will marry beta husband, grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by bunmioguns(m): 5:46am On Dec 15, 2011
DONkollione:

@BOOQEE, thanks my dear , u will marry beta husband, grin grin

LIKE ME, grin grin grin grin
Re: True Lyf Story: 14days Fasting Wahala: Laff Drug by Nobody: 12:34pm On Dec 15, 2011
@BUNMIOGUNS, I UR WET DREAMS angry angry I WILL NEVA ALLOW HER TO GET MARRIED TO A MANLOVER LYK U angry

(1) (Reply)

Apc Brought Ebola To Lagos – Pdp / Woman And Their Copy Copy / Smart Young Boy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.