Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,435 members, 7,846,792 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 11:57 PM

-Who's Online- - Forum Games (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / -Who's Online- (15486 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (21) (Reply) (Go Down)

Re: -Who's Online- by mukina2: 8:08pm On Nov 23, 2007
abeg na . nor tell her . she go vex sad lipsrsealed

you too sleep . you just come from one o tongue wink

i dey well o grin Market dey close this days . some of the traders nor get nothing to sell sad
but some street vendors dey make noise for our area sha grin grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 8:15pm On Nov 23, 2007
hehehehe. . .till she see am for pischure tongue

Nor mind me and sleep. . .we are in loff cheesy grin grin

Eyah. . .too bad, i been wan some green chucks. . .
Nor want yeye one wey go just scatter when i waka tongue grin
Re: -Who's Online- by holythug(m): 8:23pm On Nov 23, 2007
<ding>
Re: -Who's Online- by mukina2: 8:26pm On Nov 23, 2007
buzzzzz
unholythug tongue

laydee i nor fit take pishure tongue grin

me and movies r in luff now cool grin

abeg save that money . wey real market open i go give u a bell grin grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 8:33pm On Nov 23, 2007
grin grin grin
In loff indeed tongue grin grin
Ok ooo. . .i go save the money. . .but wetin i go do with bell? tongue
Re: -Who's Online- by mukina2: 8:37pm On Nov 23, 2007
to use as a drinking cup grin grin grin

i hear say na cure for ur stammering . so dat time you go start to dey call me correct grin grin

instead of mu mu mu mu kina , you go call me mukina grin cheesy grin
Re: -Who's Online- by holythug(m): 8:39pm On Nov 23, 2007
lol muki


need to celebrate my number of post (419)
true nigerian
Re: -Who's Online- by mukina2: 8:43pm On Nov 23, 2007
wetin i do grin wey u dey lol me grin grin

u na true 419 grin

abeg i hope say u nor pass eye for my side o lipsrsealed grin grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 8:46pm On Nov 23, 2007
mukina2:

to use as a drinking cup grin grin grin

i hear say na cure for your stammering . so that time you go start to dey call me correct grin grin

instead of mu mu mu mu kina , you go call me mukina grin cheesy grin

angry grin tongue Ehen. . .instead na stammer i go do when am deep in the bell cheesy cheesy
BTW make sure say na diamond encrusted one tongue tongue
Re: -Who's Online- by mukina2: 9:06pm On Nov 23, 2007
Laydee trust me na wink

you know say u be Ghetto fabulous Ajemargarine grin grin

so you would get aww-aise decorated diamond encrusted wink

just for you grin

we be glowing na . bling bling grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 6:35am On Nov 24, 2007
grin grin grin Laydee. . .going on a li'l trip outtah town. . .
To the beach tongue grin grin
Catch ya later when i get back. . .and bring my diamond encrusted bell with you tongue grin
I fit dey in need of am later tongue
Hope that paper went well kiss kiss
Re: -Who's Online- by mukina2: 9:17pm On Nov 24, 2007
the beach? you dey go fishing? tongue grin

the market no open fully yet . just some noisy vendors yelling around grin grin

The paper i nor fit lipsrsealed Ika go shoot me grin

the thing hard jo sad
Re: -Who's Online- by iice(f): 9:19pm On Nov 24, 2007
Fishing ke. . .
I don tire jare. . .was a blast! Roadtrip sweettttt!!!!! cheesy cheesy
I don chop tire sef. . . grin grin
Ehen. . .paper. . .i cross ma fingerz for u tongue

Next. . .i fit go mountains cheesy cheesy cheesy
Re: -Who's Online- by mukina2: 9:22pm On Nov 24, 2007
oya wait . wey my own angry grin grin nor mess with me o . now i fit chop mountains sef grin

very soon i go resemble house embarassed grin grin tongue

make you go pray for me o grin i need the prayers tongue



Yes o . Tibetan mountains grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 9:54pm On Nov 24, 2007
Resemble mountain ke? Who dash you? tongue grin grin

Next time i go dcc ur own. . .sorry i was mucho hungry tongue grin grin

Hurricane nor clear table like me sef grin cheesy cheesy

Yes Tibetan mountains. . .i will inform the monks posthaste tongue tongue
Re: -Who's Online- by mukina2: 10:01pm On Nov 24, 2007
chei!! you need to see my new pishures grin grin you go jealous me o tongue

a house can look sexy na grin. .i dey chop like wolf pikin nowadays embarassed grin grin

dat hurricane dey fear me small . .hope say hin nor disturb our pammy runs grin


nooo nor inform them yet shocked . . wait na till errr just wait grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 10:06pm On Nov 24, 2007
Of course i jealous na. . .me and my rectangle shape cheesy grin grin

Yes a house can look sexy. . .in what? Frills and trills? Trimmings and fittings? Abi na plaid and stripes? tongue grin grin

At all, trust me na. . .pammy is safe and sound grin cheesy cheesy

Ok. . .i go just go pray for you tongue grin
Re: -Who's Online- by mukina2: 10:13pm On Nov 24, 2007
sorry o , next time u go ask for square shape tongue me i be real house now . if u see my behind eh grin u go cry grin tongue

make you mind urself o . in mini skirts and spaghetti tops grin cheesy grin

e better o . we need the pammy for the journey cool grin


pray? grin ok i nor talk nothing about that side o lipsrsealed tongue
Re: -Who's Online- by iice(f): 10:20pm On Nov 24, 2007
Nooo i nor wan square shape. . .na hexagon i dey go for tongue grin grin

Chaiiii i don begin cry sef sad sad. . . sorry tears got frozen on the way down tongue grin grin

mini skirts wetin? shocked shocked tongue The boyz don tell me say the day dem see for that one, miracles don start cheesy cheesy

Yes na u say make i pray for you cheesy cheesy
Re: -Who's Online- by mukina2: 10:29pm On Nov 24, 2007
Hexta wetin? shocked abeg make am circle grin its segzy grin

u forget say u nor suppose cry? grin. oya come near the fire . i want to see the tears grin tongue

yes now mini skirts .with heels grin tell them the miracles don start o cool grin

cuz i dey rock my mini skirts with my heels . grin grin

Pray well o . . grin u know na grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 5:03pm On Nov 25, 2007
laydeee kiss kiss kiss

I don pursue the pesin for fone grin grin grin
Re: -Who's Online- by mukina2: 6:03pm On Nov 25, 2007
hey Laydee sad missed this kiss kiss

trust you . grin some people eh grin cheesy

new vendors grin same old stuff . .the market dey vex me angry grin grin
Re: -Who's Online- by iice(f): 5:01pm On Nov 26, 2007
Laydeeee kiss kiss kiss

Hehehe. . .i go market today buy comb tongue Not for me of course grin grin
Re: -Who's Online- by mukina2: 5:10pm On Nov 26, 2007
Laydeeee kiss kiss


market open today for our area cheesy
i con buy some things . .go buy more later grin too many things to buy grin
Re: -Who's Online- by diyobdw(f): 5:00pm On Nov 29, 2007
who?
Re: -Who's Online- by mukina2: 5:07pm On Nov 29, 2007
you . .salaam girl been long cheesy


Laydeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee kiss
Re: -Who's Online- by iice(f): 5:20pm On Nov 29, 2007
laydeeeeeee kiss kiss kiss
Sleep dey catch me tongue
Re: -Who's Online- by mukina2: 5:29pm On Nov 29, 2007
SLEEP tongue

na today i go sleep like baybee cheesy no exam to read for cheesy

no finish all the sleep o cheesy sleep small save small tongue
Re: -Who's Online- by iice(f): 5:36pm On Nov 29, 2007
Hope the exam went well wink

Yes ooo. . .i go liff plenty plenty for you tongue
Re: -Who's Online- by mukina2: 5:38pm On Nov 29, 2007
Compared to that other one lipsrsealed this one is fine grin thanks wink


yes na . cuz today i go sleep for everyone grin grin
Re: -Who's Online- by ayefele200(m): 5:39pm On Nov 29, 2007
hi yal
Re: -Who's Online- by dragnet: 5:40pm On Nov 29, 2007
Kn0ck kn0ck

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (21) (Reply)

Match 2 Personalities 2 Make A Couple P-t Ii / Brain Teasers / Naughty Or Nice

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.