Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,892 members, 7,828,153 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:32 AM

Warri Guy And Jonathan Over Fuel Subsidy - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warri Guy And Jonathan Over Fuel Subsidy (1139 Views)

When Warri Guy Shows He Get What It Takes To Deal With Igbo Guy! LOL! / Conversation Between A Guy And A Girl On BBM..............,,,,, Very Funny / Warri Guy And Jonathan Over Subsidy (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Warri Guy And Jonathan Over Fuel Subsidy by Gluckdude(m): 9:16pm On Jan 08, 2012
WARRI GUY and JONATHAN over fuel subsidy

WARRI GUY:bros i hail oh!

JONATHAN:u er welcome

WARRI GUY:bros the tin wey mak mi com see u,na because of d mata wey dey ground so,

, , , JONATHAN:u mean d removal of fuel subsidy

WARRI GUY:exactly!bros mak i ask u,na u put d subsidy dere?

JONATHAN:NO

WARRI GUY:why u go dey comot somtin wey anoda person put, abacha,obasanjo nd oda sturborn past president no comot am ,na u wey soft like banana com get mind take comot am, u wel so!

JONATHAN:but its for d gud of nigeria

WARRI GUY:abeg hold am!wetin una don do for nigeria wey gud, assu de strke,boko haram dey bomb,nepa wit dere madness,nw u com worsen d whole tin, go comot subsidy wey person lik u put, bros u don fall my hand.

JONATHAN: pls dont b annoyid

WARRI GUY:bros no provoke mi ooo,if u knw wetnn gud for u make u go put back wetin u comot.see as ur face b lik som tin wey dem comot subsidy frm!!! Lwkmdfh!

(1) (Reply)

Can You Die For Nigeria? / Ekaitte Beht Why Are You Like This?? / Hannas World Of Jokes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.