Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,158 members, 7,818,510 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Dis (980 Views)
Photo:see Dis Hilarious Post On Fb / Una See Dis Kain Thing? / Frm My Library: I Promise U Neva See Dis Joke B4 Na My Originality.must Read Joke{changes Of Name (2) (3) (4)
See Dis by bunmioguns(m): 4:03pm On Jan 18, 2012 |
Mikus Abeg Make you Just Kill Donkoline straight, no be today he dey come bleep your wife Booque. . . .Thank God you came earlier today
|
Re: See Dis by Nobody: 4:15pm On Jan 18, 2012 |
mstchewww. . . . make me LauGhFfFfFf |
Re: See Dis by mikuz(m): 4:49pm On Jan 18, 2012 |
oto, you don carry ya laughinjitis enter here? Must you always laugh? Whatin is dey worry you sef? Please this is jokes section and not laughter section. You here me so? |
Re: See Dis by bright007(f): 4:53pm On Jan 18, 2012 |
[img]http://www.freesmileys.org/custom/image/rolleyes%5E_%5Earial%5E_%5E0%5E_%5E0%5E_%5EWHERE IS D JOKE!%5E_%5E.gif[/img] |
Re: See Dis by Nobody: 5:30pm On Jan 18, 2012 |
BOOQEE don suffer for dis jokes section walitali i must confess. @ bunmi u trust me now i no dey slack, we go 8 rounds,, na she cause mk mikuz catch us she dey beg me mk we go extra 2 rounds b4 oga mikuz show |
Re: See Dis by bunmioguns(m): 6:34pm On Jan 18, 2012 |
otooro: Pls behave matured bright007: Bright nw, You don Kolo |
Re: See Dis by bunmioguns(m): 6:36pm On Jan 18, 2012 |
mikuz: What do u expect, when u see 8 yrs guy addicted to sytem |
Re: See Dis by bunmioguns(m): 6:37pm On Jan 18, 2012 |
DONkollione: I pity You, Mikus go jst kill you, use your head do Isi Ewu |
Re: See Dis by mikuz(m): 8:54pm On Jan 18, 2012 |
8 rounds for where? That ya dreamingitis illness don start again? Abi na hallucination! You went ya sister 8 rounds thinking it was my booqee abi? She's a virgin and im the one one that can enter her paradise! I laugh you in polygamy!! |
Re: See Dis by Nobody: 10:30pm On Jan 18, 2012 |
^^ OYA ASK BOOQEE NA. U go just 4k adultry. *By d way where is booqee my assitant gf** |
Re: See Dis by bunmioguns(m): 12:11am On Jan 19, 2012 |
mikuz: nothing we no go here for dis jokes section, dont even knw paradise dey for human body :-/ :-/ :-/ DONkollione: Na toto go kil you with your head like Supermaster Stabilizer |
Re: See Dis by Nobody: 12:16am On Jan 19, 2012 |
@ bunmi show me d man dat died of toto n i will show u 5 men dat killed toto |
Re: See Dis by mikuz(m): 12:19am On Jan 19, 2012 |
bunmi, continue to dey 'here'. One day you go really really 'hear' wetin i dey type!! I laugh in vernacular! |
Re: See Dis by bunmioguns(m): 12:34am On Jan 19, 2012 |
@Donkoline . . . . I only Pity ur wife, cos u go jst bleep her to d extent dt she wil start using stick to walk @Mikus . . . No lele, we dey here always. . .I SMH for you in Dame Patience |
(1) (Reply)
Quick And Easiest Way To Make Someone Smile On April Fools Day / Father Christmas' Pics / Checkout Naija Wife And There Mean Husband-very Funny
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |