Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,789 members, 7,820,764 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 09:08 PM

Studio And Booqee - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Studio And Booqee (883 Views)

I Am Missing My Wife Booqee / Booqee Where Re U At? / HBD To Booqee....sorry Dear For The Late Wishes! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Studio And Booqee by sutoboy(m): 4:59pm On Jan 27, 2012
una no fine for your facebook oh!

booqee so na ur town i dey skul?

i go quit school for dat!

heheheheheheheheheheheh




[table]Where is the joke?[/table]
Re: Studio And Booqee by StudioCFR(m): 5:22pm On Jan 27, 2012
See beef

How did u know the guy there na studio?

See I fine pass your papa

cool
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 5:29pm On Jan 27, 2012
lol no bi u be Mr Bigdeal?

U fine pass ma papa?

i laf na otooro and Donkollione go revenge for me
Re: Studio And Booqee by Nobody: 6:13pm On Jan 27, 2012
@sutoboy,

i'm here to rescue u. ok? kiss kiss

as for you, workshop abi na studio dem dey call u,

u no fine! u no fine!
shuuoooo!!!!!! accept it, everyone cannot be fine! angry

u will find a girl wey no fine reach u to marry u, u hear?

ur picshure sef dey proof evolution!!!!!! grin grin grin grin



u fine pass sutoboy,ok?
cool
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 6:56pm On Jan 27, 2012
otooro:

@sutoboy,

i'm here to rescue u. ok? kiss kiss

as for you, workshop abi na studio dem dey call u,

u no fine! u no fine!
shuuoooo!!!!!! accept it, everyone cannot be fine! angry

u will find a girl wey no fine reach u to marry u, u hear?

ur picshure sef dey proof evolution!!!!!! grin grin grin grin



u fine pass sutoboy,ok?
cool

Thanks boss,

No mind the yeye study studio na hin sister she put for her profile here oh
Re: Studio And Booqee by Nobody: 8:43pm On Jan 27, 2012
^^^ anytime, my NL pikin!

grin
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 9:30pm On Jan 27, 2012
otooro:

^^^ anytime, my NL pikin!

grin

u don start bi that oh

Wetin NL now!

u no say i no too hear English!
Re: Studio And Booqee by Nobody: 12:02am On Jan 28, 2012
Threaded bombed!
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 12:09am On Jan 28, 2012
DONkollione:

Threaded bombed!

whee the hell have you been?

I have missed that ur silly lambasted head

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Studio And Booqee by Nobody: 12:15am On Jan 28, 2012
^^

i go visit booqee oo. Na her house i dey since.
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 12:17am On Jan 28, 2012
lailai booqee wey i don knw her secret!na my lecturer she dey date for our school!check her facebook oh
Re: Studio And Booqee by Nobody: 12:26am On Jan 28, 2012
No try me! Booqee is minè. angry
Re: Studio And Booqee by skales(m): 8:17am On Jan 28, 2012
sutoboy:

lol[b] no bi u be Mr Bigdeal?[b]

U fine pass ma papa?

i laf na otooro and Donkollione go revenge for me

!diot. . No be me be mr bigdeal

By the way, Why the hate? , plus, i sure sey I make sense pass u in everything, Lol

And yes na me dey for studio's profile , Kill yourself
Re: Studio And Booqee by oderemo(m): 8:28am On Jan 28, 2012
studio, y the new i.d now. when efrybodi know u as yg skale b4,b4.
anyway.carry go.
orie wan nbe.
Re: Studio And Booqee by skales(m): 8:42am On Jan 28, 2012
Loll

I just like the name skales , I wan rebrand everything about me, One of my new year resolution


Thank you
Re: Studio And Booqee by oderemo(m): 9:03am On Jan 28, 2012
confused mofo will now be thinking studio=skale=ode remo.
u are giving them headache bwoy.
Re: Studio And Booqee by jackpot(f): 9:41am On Jan 28, 2012
skales:

Loll

I just like the name skales ,  I wan rebrand everything about me,  One of my new year resolution


Thank you


Studio CFR

skales==stales

so i hereby baptize you young stales
tongue
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 11:22am On Jan 28, 2012
skales:

!diot. . No be me be mr bigdeal

By the way, Why the hate? , plus, i sure sey I make sense pass u in everything, Lol

And yes na me dey for studio's profile , Kill yourself



so ur second name na chameleon?
Re: Studio And Booqee by skales(m): 12:07pm On Jan 28, 2012
ode remo:

confused mofo will now be thinking studio=skale=ode remo.
u are giving them headache bwoy.

No mind them, dem be olodo

Make dem continue dey study us like course, dem nor go graduate
Espacialy for dat jackpot and suto, two ibo brothers
Re: Studio And Booqee by Nobody: 9:31pm On Jan 28, 2012
Errr. . .suto, pls save me the stress, i've been looking for d joke,i can't find it. WHERE IS THE JOKE?!, cos as far as i'm concerned, you're just too dry. Not funny at all.
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 11:00pm On Jan 28, 2012
skales:

No mind them, dem be olodo

Make dem continue dey study us like course, dem nor go graduate
Espacialy for dat jackpot and suto, two ibo brothers



i resemble ibo for ur face?

anyway we no dey graduate for this joke section

na only ben and dani1luvyoung go give us grade

booqee:

Errr. . .suto, pls save me the stress, i've been looking for d joke,i can't find it. WHERE IS THE JOKE?!, cos as far as i'm concerned, you're just too dry. Not funny at all.

shey i tell u say na joke?

oya come visit me for Adefisan oh!
Re: Studio And Booqee by skales(m): 9:53am On Jan 29, 2012
Stupiiid boy you for just admit sey u like the babe, See as u come use style wan toast her.


Ibo enugu boy
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 2:22pm On Jan 29, 2012
skales:

Stupiiid boy you for just admit sey u like the babe, See as u come use style wan toast her.


Ibo enugu boy

ehn ehn i no like am na luv i luv am!

Mind u i no bi ibo

I bi Yoruba boi!
Re: Studio And Booqee by skales(m): 3:10pm On Jan 29, 2012
Why u come dey behave like ibo people?

Wife beater and back stabbers

Mtchew
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 7:22pm On Jan 29, 2012
skales:

Why u come dey behave like ibo people?

Wife beater and back stabbers

Mtchew




hey stop am i no dey joke again
Re: Studio And Booqee by Nobody: 9:15pm On Jan 29, 2012
sutoboy:


hey stop am i no dey joke again
sharraap dat ur mouth! And close ur brown teeth my friend! So d thing dey pain u bah?? When u dey talk ur own, u no know abi undecided now u don see person wey cut ur size for u perfectly, u come dey cry sey u no dey joke again. Mtcheww. . . angry sheybi na u start d thread?! (thread wey u even dey abuse me, where u see me for facebook?! Huh??)

u've just started! undecided grin tongue
Re: Studio And Booqee by sutoboy(m): 10:59pm On Jan 29, 2012
booqee:

sharraap dat ur mouth! And close ur brown teeth my friend! So d thing dey pain u bah?? When u dey talk ur own, u no know abi undecided now u don see person wey cut ur size for u perfectly, u come dey cry sey u no dey joke again. Mtcheww. . . angry sheybi na u start d thread?! (thread wey u even dey abuse me, where u see me for facebook?! Huh??)

u've just started! undecided grin tongue

hehehehe e no pain me oh na joke i dey joke!

i search for ur facebook ni now cos i don dey love you

i even sent u a msg!

u and dat useless former studio

(1) (Reply)

Holy Voice And Saul / Njpc Special Joke. / BG's End Time Joke 6

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.