Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,373 members, 7,954,512 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:48 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Must Nigerians Travel To Europe (667 Views)
Two Nigerians Seen On Mediterranean Sea Heading To Europe On Bicycle (picture) / Picture - How Africans Pose When They Get To Europe For The First Time / Why Must Nigerians Make Funny Noises When They Speak? (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Must Nigerians Travel To Europe by edogu(m): 1:23am On Jan 28, 2012 |
sometimes i wonder whats in europe dat we dont have here in 9ja, abeg make una help me check am o 1. Dey have CNN, We have channels tv. 2. Dey have oxford and cambridge , we have UNN, OAU and UI. 3. Dey have usher raymond , we have psquare 4. Dey have oprah winfrey , we have MO 5. Dey have chris tucker, we have Basket mouth. 6. Dey have lady gaga , we have goldie 7. Dey have Angelina jolie, we have Genevieve. 8. Dey have lil wayne , We have terry G 9. Dey have 2pac, we have 2face. Dey have white house, We have aso rock. , dey have obama , we have jonathan. Dey have osama bin laden, we have zakari biu. Dey whizkhalifa, we have whizkid. Dey have djkhalid, we have dj jimmy jatt. magicfingers dey fear Alquaeda, we fear bokoharm. haba enough 4 dis craze to abroad. jsk joking. Anyway way what do u guys thinks. |
(1) (Reply)
Twin Drunkard's Display / SMH "Caption This" / This Is Advert Gone Wrong!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |