Reply My Text Message - Forum Games (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Reply My Text Message (10355 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: Reply My Text Message by Xionez(m): 4:03pm On Jan 12, 2012 |
. That guy no send. The subsidy go become buy or die affair. ![]() |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 8:04am On Jan 13, 2012 |
GEJ go wound o. ![]() |
| Re: Reply My Text Message by bekay911(f): 11:41am On Jan 16, 2012 |
Who go wound am kwan? |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 7:21pm On Jan 16, 2012 |
Bro Joe fu-ckup big time. ![]() |
| Re: Reply My Text Message by bekay911(f): 11:00pm On Jan 16, 2012 |
Wetin u go do? |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 11:20pm On Jan 16, 2012 |
I strike naa. Bro Joe only shake bodi small. |
| Re: Reply My Text Message by bekay911(f): 11:34pm On Jan 16, 2012 |
Go sit don u wey no fit kill cockroach ![]() |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 11:38pm On Jan 16, 2012 |
LOL Trust me, I strike well well o. ![]() |
| Re: Reply My Text Message by bekay911(f): 7:41am On Jan 17, 2012 |
Well dey don call off strike abi u still dey strike? |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 2:37pm On Jan 17, 2012 |
Not happy that I called off strike. ![]() |
| Re: Reply My Text Message by Xionez(m): 2:22am On Jan 18, 2012 |
who dash mon. . . . ![]() |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 1:21pm On Jan 18, 2012 |
Monkey meat dey sweet well well. |
| Re: Reply My Text Message by bekay911(f): 10:24pm On Jan 18, 2012 |
Which kain person u be sef |
| Re: Reply My Text Message by jamace(m): 10:35pm On Jan 18, 2012 |
I be original man, son of Adam. ![]() |
Reply Signatures 2 • Your Last Text Message You Recieved: • Reply Signatures. • 2 • 3 • 4
Make Sentences With Your Name/or Anyname U Know • Write Your Name In Japanese.let's See How Funny It Is.(photo) • 99% Have Failed To Solve This Simple Maths


