Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,840 members, 7,817,488 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 01:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / How I Failed My Interview In Jss (10104 Views)
How I Failed UTME Use Of English- A Guy's Experience / Job Interview In Italy. / Asylum Interview In Germany (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 8:56pm On Mar 10, 2012 |
Shoutin Okoro leaf me ooooo I no dey go |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 9:24pm On Mar 10, 2012 |
yes oh. . #Is nt by false# |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 9:33pm On Mar 10, 2012 |
Who call u Mtchewwww Shoboleyoke I ll jst pour pepper 4 ur eye now Nonsense |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Agybabe(f): 10:25pm On Mar 10, 2012 |
Lawd have mercy. Abeg stop fighting. *quotes bible* matthew chapter 5, blessed are the peace makers. |
Re: How I Failed My Interview In Jss by bunmioguns(m): 10:45pm On Mar 10, 2012 |
I lapp in pidgin. , . .even devil sef sabi Bible |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Agybabe(f): 10:59pm On Mar 10, 2012 |
Bunmi abeg dont tempt me |
Re: How I Failed My Interview In Jss by bunmioguns(m): 11:06pm On Mar 10, 2012 |
Which kind temptation, abi ur bady don dey hot for dt thing |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 5:57am On Mar 11, 2012 |
Dyt: Who call usee taagba, u for pour d pepper first na winch sef dey quote bible verse?? |
Re: How I Failed My Interview In Jss by cbase: 6:05am On Mar 11, 2012 |
Whu get this pant Wey Dani wer? Lol, Dyt go find ya pant oo |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 6:10am On Mar 11, 2012 |
cbase: Whu get this pant Wey Dani wer? Lol, Dyt go find ya pant oopant wey dyt dun stitch lyk craze,, it is well, cbase ava u? Longest time, |
Re: How I Failed My Interview In Jss by cbase: 8:38am On Mar 11, 2012 |
Long time my brother oo, Na Dyt sell me out for Italy, police carry me lock up since. She carry my money come back naija con dey flex, but I don deal with am since I comot. Dat explains the stich stich pant. Lol |
Re: How I Failed My Interview In Jss by braintea(m): 9:36am On Mar 11, 2012 |
hahahaha, olodo first class |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 10:44am On Mar 11, 2012 |
C ehn M still tipsy frm last nyts parry I ll sure b back Shakes nyansh |
Re: How I Failed My Interview In Jss by cbase: 11:27am On Mar 11, 2012 |
Slaps her nyash for her |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 11:33am On Mar 11, 2012 |
C okoro As dis new lk dey feks me Na so I go tear u hot slap Mtchewww Oga Seun jst spoil my mood Nonsense upon nonsense |
Re: How I Failed My Interview In Jss by bunmioguns(m): 12:04pm On Mar 11, 2012 |
Dyt: bring out my Rod |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 12:14pm On Mar 11, 2012 |
cbase: Long time my brother oo, Na Dyt sell me out for Italy, police carry me lock up since. She carry my money come back naija con dey flex, but I don deal with am since I comot. Dat explains the stich stich pant. Lol Liar |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 12:25pm On Mar 11, 2012 |
bunmioguns: I go jst use m tie ur neck |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 12:28pm On Mar 11, 2012 |
who dash dz babe liver? |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 12:31pm On Mar 11, 2012 |
His name s SEUN sir ^ |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 1:08pm On Mar 11, 2012 |
Blasphemy |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 1:17pm On Mar 11, 2012 |
For who na? na God Mtcheww U sef don dey double post witout knowin Nonsense upon all nonsense |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 1:40pm On Mar 11, 2012 |
na sign say mah etisalat mb dun almost finish |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 1:45pm On Mar 11, 2012 |
Dani can lie ooooo Una beta tell dat ur thin boss 2 do smth fast Else he ll loose d sight of NL o |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 1:49pm On Mar 11, 2012 |
I actually enjoy this version, esp the new mod tools dyt, u should be happy, you can now upload mojo's, just paste the link. . |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 2:01pm On Mar 11, 2012 |
Wats my biz wit d mods tools Rabbish upon rabbish He shld sha give us options 2 d previous Hey, don't send me frnd request oooo |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 2:05pm On Mar 11, 2012 |
Dyt: Wats my biz wit d mods toolseven if u do, i wont accept, i cant afford to c my inbox flooded with this msg "pls send me recharge card" original yoruba gurl |
Re: How I Failed My Interview In Jss by Dyt(f): 2:22pm On Mar 11, 2012 |
Ayaf always know u r broke |
Re: How I Failed My Interview In Jss by dani1luv: 2:29pm On Mar 11, 2012 |
I forgot my kpekus in ur bonnet, pls kindly help me wt it. . |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)
Hilarious Pictures Collection / Funny Pictures About "Social Media" / The Total Bin Xperience. . . .gbagbolosophy!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |