Stats: 3,166,270 members, 7,864,390 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Igbo Man (1144 Views)
If An Igbo Man Puts His Arm And Leg Around You When You're Both Sleeping / Igbo Man Vs Runs girl / 7 Ways To Know An Igbo Man (2) (3) (4)
Igbo Man by sutoboy(m): 10:45pm On Apr 08, 2012 |
A Yoruba man goes into a library to rent a book on suicide, were Igbo man na the Librarian... Yoruba man: pls do you have a book on suicide ?? Igbo man: wetin u wan read that kind book for ?? Yoruba Man: I wan commit suicide ! The Igbo man stares at him and says, abeg comot for here... Who go come return the book ![]() 1 Like |
Re: Igbo Man by bunmioguns(m): 6:15am On Apr 09, 2012 |
e funny small bt try to modify it very well |
Re: Igbo Man by sutoboy(m): 10:49am On Apr 09, 2012 |
oshe pady mi...ow easter for ur side now? |
Re: Igbo Man by bunmioguns(m): 4:13pm On Apr 09, 2012 |
my side dey rock jare, me sef still dey wit my paddy for one joint dey shaye. . .abi ko da be ni |
Re: Igbo Man by sutoboy(m): 6:10pm On Apr 09, 2012 |
na so bro e good! may the Lord prolong our life so we can witness more of this days! |
(1) (Reply)
Realistic Quote Of The Day / Funny But True Quotes... / B
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |