Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,732 members, 7,809,808 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:19 PM

MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day (5286 Views)

GEJ On Scarcity(photo).. You Go Laff Taya! / Dont Read This Joke In Public, because U Go Laff Soteey Dem Go Say U Be Madman, / Latest Jokes U Av Never Heard. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by lilkech(m): 8:26am On May 18, 2012
yes ? ehen ? wetin carry ur eye come this side ?

e get wetin u keep 4 this thread ? abi na 'excess MB' dey worry ya fone ?

comon move ahead jare ! na for mid9ite i wan post my yokes
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Nobody: 9:24am On May 18, 2012
holy shit.......ad stupid poster
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Nobody: 11:12am On May 18, 2012
~vicky~:


58 viewers and no single comment.... Most you comment?

Busy body! you wan show yourself abi?

Mtcheeeewwwwwwww...........................................................................................................................................................................................







































































holy shit.......ad stupid poster
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Nobody: 11:48am On May 18, 2012
^^@ Mugulo








see d result of joblessness





psychiatrist hospital is nt enuf 4 u



go to hell ad hang loose tongue tongue tongue
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by lilkech(m): 2:30pm On May 18, 2012
^^^

pliss pliss pliss

no fighting on this thread (yet)

my yokes will soon be online okay
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Nobody: 3:36pm On May 18, 2012
lilkech: yes ? ehen ? wetin carry ur eye come this side ?

e get wetin u keep 4 this thread ? abi na 'excess MB' dey worry ya fone ?

comon move ahead jare ! na for mid9ite i wan post my yokes


thief! angry angry

u wan dey thief my joke wen i dey sleep abi? angry angry
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by dani1luv: 3:40pm On May 18, 2012
I swear, I have seen this joke before
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by lilkech(m): 4:55pm On May 18, 2012
DONkollione:

thief! angry angry

u wan dey thief my joke wen i dey sleep abi? angry angry

make u go rent safe put am inside nah, by nook or crook i go must post all of my punny 'YOKES' 4 here
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by lilkech(m): 4:57pm On May 18, 2012
dani1luv: I swear, I have seen this joke before

with which eye ?

d one wey dey d 'back' abi 'side' of ya head ?
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by leadz: 10:08pm On May 18, 2012
lilkech: yes ? ehen ? wetin carry ur eye come this side ?

e get wetin u keep 4 this thread ? abi na 'excess MB' dey worry ya fone ?

comon move ahead jare ! na for mid9ite i wan post my yokes



BS!!!!!!!
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by NekyLove(f): 9:11pm On Jan 11, 2013
* afta viewing thread, stands up, grabs poster by the neck, gives him 3 gud slaps, burns down thread, and leaves *
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Mrniceguyjohn(m): 1:50pm On Sep 07, 2013
i knw knw say mumu people stil dy exist
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by kelz3264: 10:58am On Sep 08, 2013
Mrniceguyjohn: i knw knw say mumu people stil dy exist
now you know!
Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Nobody: 6:46pm On Sep 08, 2013
So u people ar no copyin seniourman wey dey vex pipu

(1) (Reply)

Three Witches / When A Suicide Bomber Meets His 72 Virgins.. / The Board Meeting

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.