If You Were Jonathan? - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › If You Were Jonathan? (503 Views)
1 Reply
| If You Were Jonathan? by ebamma(op): 3:54pm On Jun 04, 2012*. Modified: 5:16pm On Jun 04, 2012 |
i was a boy in a fishing village in bayelsa who had no shoes and now God has given me shoes,if you were me you no for wear am?,i was a lecturer in the university but the wanted to give me deputy governor,if you were me you for reject am?,my oga the governor come steal pass wetin him go fit chop,so dem come arrest am,come give me him seat,if u be me you for reject am,after my governorship baba come give vice president ticket,if you were me, u for reject am?,small time my oga the president come die leave the seat for me,if u be me u no for take am?,after that bokoharam come dey kill people anyhow because i win the election,if una be me, una for carry gun by una self go fight them?,and just yesterday plane come crash una come dey blame me, una think say i be spiderman or batman were i for hold the plane come down safely?. |
If I Were Jonathan, I ‘ll Crack Nigeria – Agbakoba, SAN • If You Were Jonathan What Will You Do Concerning Nigeria Security Situation • If You Were Jonathan, Would You Attend Yar'adua's Burial Ceremony? • 2 • 3 • 4
Mko's Family Appreciation Letter To Gej • Black Of The Crash Airline To Be Taken To UK • JTF Raids Criminals In Delta And Edo.