9cent's Posts
Nairaland Forum › 9cent's Profile › 9cent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 29 pages)
@poster, ask your man to take u to the grave yard. to join your ancestors ![]() |
@poster, because they bite more than they can chew. [wasted sperm] ![]() |
hey good landers, errmm , i only want to confirm if anyone had received his/her acess bank shares certificate. please i need to know. thanx |
mallam, why u want IB to swallow akpu for fat? ![]() |
abygail, why u talk na dat?, abi u wan apply? |
@cesky, na music u dey try sing for us be dat? ![]() omo gunners |
i think na the weed wey sum people dey smoke na him dey behind dis mentality, u know?, sauce! |
yes u dey find money cuz u wan popular anywhere, anytime. hmm go ask genevieve nnaji is the road to fame dey easy ![]() |
@cescky, we don see how u get money reach ![]() oniranu |
diva, hahahaha who mentioned virgin, u said u dey willing to do anything to get money, u know the end men dey sey, USE WHAT U HAVE TO GET WHAT U WANT. i fit connect u with one sugar daddy wey fit pay u anything. as long as u go make him happy on time together ![]() |
wonder shall never end o, for dis nairaland ![]() |
@sauce, no need to show am niger delta style, cuz u go only fristrate am the more u know, abi u wan read for paper tomorow sey , MAN COMMIT SUICIDE DUE TO FAMILY PROBLEM// @4GOT, I UNDERSTAND SEY NA HOUSE RENT FEE BE YOUR PROBLEM, BUT TAKE AM EASY. GOD GO PROVIDE BEFORE YOUR LAND LADY CUM THROW U AND FAMILY OUT. ![]() |
THAT IS MEAN! ![]() 4GOT, CAST ALL YOUR FRUSTRATIONS UPON JESUS CHRIST FOR HE WILL RESCUE YOU. |
poster, yes we understand sey oyinbo's don dey wise now, keep trying your luck locally jare, one mugu fit contact u before u know it ![]() @4got, age no matter. why u wan figure out his/her age?, are u playing gay? |
@DIVA, yeah, lotsa millionaires on nairaland. but u no fit gain from wetin u no work for o ![]() money in exchange for your undie, deal or no deal? ![]() |
@poster, u read todays paper?, well, the headline of daily champion na> MAN JAILED FOR 6YRS FOR FRAUD. u better repent o ![]() |
@toyin, wrong thread what? ![]() |
@diva, na money u find cum nairaland? ![]() |
@FRANK, dont call nobody ugly cuz u are not even sure of yourself ![]() |
plc, some people dey force others to read there posts and reply good or bad. but anyhow, mallammusa, I HOPE SEUN GINGER YO GOOD SENSE OF HUMOUR WITH A LIFE BAN PRETTY SOON ![]() |
ok, l8er mallam, bye ib. |
hahahaa ![]() i no fit shout o, kukuma continue with the fat mama's o |
ib,, my dear. shine your eyes well well o ![]() |
mallam, if na for only 9ija u get account, den forget ib. ![]() ib na queen and she deserve a king with houses home and abroad for marriage lol |
mallam, i bet IB, no pass 48kg. sha |
mallam, olboy, cattle rearers ke?, abi na wetin u dey do for living be dat? ![]() if your family no dey for aso rock dey loot money go abroad, forget ibkaye o ![]() |
diva, all of them slim. but mallam dey look for fat ass woman. abi u get any for your own siblings ![]() |
@mallam, no waste ya time on ib. she dey jand for now, and she no fat. but she fine sha o. she go school. so no expect sey na cattle u go take marry her o ![]() |
its unfortunate my only sista don marry and she no fat even. diva be happy ok ![]() |
@mallam, dat is why im not goin to guarantee your safety if u sleep wit fat women dem. |


