Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:27pm On Jun 02, 2008 |
mallam checkout ib, she be fine girl but she no fat. hmm , i fit rescue u from the hole if u ever got lost u know  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:24pm On Jun 02, 2008 |
@ib, mallam dey seek for fat lady. abeg u fit arrange your friend wey fat  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:23pm On Jun 02, 2008 |
@mallam,
heh tori olorun, are u reffering to the commisioner? |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:21pm On Jun 02, 2008 |
ib. hail u unto say, u fine  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:20pm On Jun 02, 2008 |
;Dmallam, if dat go make u happy. why not? afterall, mortuary dey near my end, i go carry okada life u go dump. then the next day i go write for headlines of the national dailies say> man dies after couple of sex rounds with a fat ass woman  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:17pm On Jun 02, 2008 |
habba, ib i no shine teeth o, i only dey hail you  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:17pm On Jun 02, 2008 |
mallam na your early grave u dey dig so u hear me?  im sure u lenge lenge like dry fish. but anyhow, i no go look for u if u lost inside such a fat deep hole  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:15pm On Jun 02, 2008 |
@ib, wetin kini?  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:13pm On Jun 02, 2008 |
@mallam, lol, well, talk to an hausa like you, ib.  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:12pm On Jun 02, 2008 |
@mallam, u did u figured an igbo lady here? |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 8:11pm On Jun 02, 2008 |
@ib,
the room dey boring today, |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 8:05pm On Jun 02, 2008 |
@b4,
my phone dey popsy room, sorry |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 8:03pm On Jun 02, 2008 |
@ib, typography sorry  |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 7:58pm On Jun 02, 2008 |
wetin u mean by u no bi great one?  i never called u a great one. abi u drink Garri Ijebu b4 cumming here?  |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 7:56pm On Jun 02, 2008 |
@mallam, dem fat but u still dey long for dere love. hmm, how many hausa juvenile girls u don marry in exchange for cattles?  |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 7:54pm On Jun 02, 2008 |
ib,
yes i understand sey u be muslim. but anyhow sha, i dey tite. |
Romance › Re: Orobokibo by 9cent(m): 7:52pm On Jun 02, 2008 |
@mallam,
na just now i see why igbo girls so send u for one minute. |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 7:49pm On Jun 02, 2008 |
@ib, pope na de overall in the whole of catholic church.
how u dey na |
Romance › Re: Ladies. Between U And Yo Man, Who Takes Charge In Bed? by 9cent(op): 7:48pm On Jun 02, 2008 |
@ruky, i like to dey were things dey happen  enlight me more on wetin u peeps dey do dere ok  |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 7:44pm On Jun 02, 2008 |
ib, no worry, pope go hearam  |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 7:42pm On Jun 02, 2008 |
ib, u don dey hook up for here abi?  |
Romance › Re: Seriously! Does That Make Us Bad Girls? by 9cent(m): 7:39pm On Jun 02, 2008 |
uhm  |
Romance › Re: Ladies. Between U And Yo Man, Who Takes Charge In Bed? by 9cent(op): 7:38pm On Jun 02, 2008 |
ruky,  , i like babes like u wey know wetin dey when it takes to the bed thing  |
Romance › Re: Ladies. Between U And Yo Man, Who Takes Charge In Bed? by 9cent(op): 7:33pm On Jun 02, 2008 |
@ruky, na mouth u dey make jare  |
Romance › Re: Ladies. Between U And Yo Man, Who Takes Charge In Bed? by 9cent(op): 7:32pm On Jun 02, 2008 |
@b4u. stop typin now, i will call u then we discuss. ok  |
Romance › Re: Ladies. Between U And Yo Man, Who Takes Charge In Bed? by 9cent(op): 7:25pm On Jun 02, 2008 |
@b4. i need sum bucks u know  |
|
Romance › Re: Ladies. Between U And Yo Man, Who Takes Charge In Bed? by 9cent(op): 7:20pm On Jun 02, 2008 |
@b4, i dont even trusdt myself.  |
|
|
Romance › Re: Abstinence, Does It Exist? by 9cent(m): 7:06pm On Jun 02, 2008 |
@quick. can u prove it?  |
Romance › Re: Ibo Girls by 9cent(m): 7:05pm On Jun 02, 2008 |
@poster, well, u no know where allen avenue dey?  |