₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,154 members, 8,448,894 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 03:09 AM

Toggle theme

9cent's Posts

Nairaland Forum9cent's Profile9cent's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 29 pages)

RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:11pm On May 31, 2008
@NANA,

wetin u dey do wey make u no dey come online most times? cool
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:05pm On May 31, 2008
@nana, dis one wey u turn up today, wen next u go show again? grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:50pm On May 31, 2008
@nana,

wetin be lol?, u no get sumtin to yan? grin
RomanceRe: Is Ses Dirty? by 9cent(m): 8:46pm On May 31, 2008
@oyato, i only see her teeths and the chest region, naffing so special though. grin, u better zip up grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:42pm On May 31, 2008
God of gbo gbo aye grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:36pm On May 31, 2008
@nana,

god revealed to me his son dat u live stay @ikd.


ib, oh really?, well, i don dey feel like a star already grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:20pm On May 31, 2008
@nana,

habba! , so u no get vacant room as big as dat house wey u dey live? grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:19pm On May 31, 2008
@ib, na one of de music wey u dey sing be dat? grin grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:17pm On May 31, 2008
comot go where?, abi u get room to accomodate me 4 yo house? grin
RomanceRe: He Refused Talking To Me Cos I'm For Man U & He Is For Chealse. by 9cent(m): 8:16pm On May 31, 2008
@poster,

i no surprise cuz even me myself gave out my girl friend on a one night stand in respect of that damn match grin

i'm a chelsea fan for over 9yrs now. cool
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:14pm On May 31, 2008
@wishi ke? grin

god's son no dey wish o. na as him dey talk, na so e dey happen grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:13pm On May 31, 2008
@ib,

hmm, u supposed understand sey as a god's son wey i be, naffin i no go sabi grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:11pm On May 31, 2008
@nana,,

oh grin, u mean 4 my room? grin
no worry, i dey cum join u now grin
RomanceRe: Is Ses Dirty? by 9cent(m): 8:10pm On May 31, 2008
@oyato,

why e be say na oyinye u see to ask dat question? grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:08pm On May 31, 2008
@nana, which part of dis world u dey all dis whiles sef? grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:46pm On May 31, 2008
@ib,

grin
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:43pm On May 31, 2008
@nana, which one be 10x?, na dat lingual dey reign now?
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:34pm On May 31, 2008
@ib, grin grin

abi u take paraga b4 jumping in?,
RomanceRe: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:29pm On May 31, 2008
@ib,

why u dey interupt? grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 29 pages)