Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 8:53am On Jul 01, 2007 |
30 |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 8:52am On Jul 01, 2007 |
I no understand wetin u write.Which kain english u dey speak?
I put am up cos of u, Now i dey take am off |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 8:51am On Jul 01, 2007 |
Y i no go be?I dnt owe no one any explanation. |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 8:48am On Jul 01, 2007 |
I be one of dem.No ask me again |
Forum Games › Re: One-word Association by 9ja4eva: 8:45am On Jul 01, 2007 |
Yeye |
Forum Games › Re: Thank God That: by 9ja4eva: 8:45am On Jul 01, 2007 |
Yes oh
Thank God for his blessings this month |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 8:44am On Jul 01, 2007 |
Mustay: Don't trivialise d HYPOCRITE issue just because i wrote it because we all are. Manu fans were like that to ronaldo after d world cup. Arsenal fans were like that to kanu and campbell and so many others Na u talk am oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 8:43am On Jul 01, 2007 |
Na Drogba be una hitman last season so no shy away from dt one |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 8:42am On Jul 01, 2007 |
U wan know ma name?
I say na me win d 1m.U no watch d show? |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 8:41am On Jul 01, 2007 |
Guy abeg man busy.No gimme wahala
All i know be say Anita fine pass u |
Politics › Re: The List Of Arrested Corrupt Governors (after May 29th) by 9ja4eva: 8:40am On Jul 01, 2007 |
Does it mean no trial for d ex govs?Na so dem go fade with our money? |
Forum Games › Re: Thank God That: by 9ja4eva: 8:36am On Jul 01, 2007 |
Thank God for another new month |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 8:35am On Jul 01, 2007 |
Back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 8:33am On Jul 01, 2007 |
Face reality. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 8:28am On Jul 01, 2007 |
Stamford bridge no dey pay better players.
SWP linked to Newcastle tooo.
I wld want to see Lampard walk tooo
For ur information we have d best fans in ENGLAND if nt in d world.So no beef |
Sports › Re: Tennis Is Interesting Again! by 9ja4eva: 8:27am On Jul 01, 2007 |
I watched dt too.Very brutal |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by 9ja4eva: 8:26am On Jul 01, 2007 |
Cool |
Car Talk › Re: Manual Drives Vs Automatic Drives In Cars: Which Is Better? by 9ja4eva: 8:25am On Jul 01, 2007 |
Mustay: Manual day and might Check ur dictionary?Wetin u dey try write? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 8:24am On Jul 01, 2007 |
Well make we see who dey go.Ur fans r ingrates so no be new thing. |
Sports › Re: Obafemi Lied About Attack — Police by 9ja4eva: 8:23am On Jul 01, 2007 |
I no understand why dem dey beg am oh. |
Food › Re: Names Of Popular Fast Food Restaurants In Nigeria by 9ja4eva: 8:21am On Jul 01, 2007 |
McDonalds
lol |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 8:21am On Jul 01, 2007 |
25 |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji or Omotola Jalade: Who Is More Beautiful? by 9ja4eva: 8:20am On Jul 01, 2007 |
genny |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 8:18am On Jul 01, 2007 |
Service |
Sports › Re: Vogts: 'I Cannot Live In Nigeria' by 9ja4eva: 8:17am On Jul 01, 2007 |
When u no speak ENGLISH wetin u want make i do? |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by 9ja4eva: 8:16am On Jul 01, 2007 |
Na ur trade mark be dt? |
Forum Games › Re: One-word Association by 9ja4eva: 8:15am On Jul 01, 2007 |
koboland |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 8:14am On Jul 01, 2007 |
Na im be say u no dey watch d show.Ask Frank Edoho
Q, na im be na name.I don do am pass
Which kain yeye question? |
Sports › Re: Let's Support Our Local League, Now by 9ja4eva: 8:11am On Jul 01, 2007 |
The one Aisha anchored right.I read of it |
Sports › Re: Vogts: 'I Cannot Live In Nigeria' by 9ja4eva: 8:08am On Jul 01, 2007 |
Well u go talk say magoo magoo no go gree dem go no be say dem no go fit rule well. |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 8:07am On Jul 01, 2007 |
MUSTAY guy u don kolo
Anita fine pass u |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 8:07am On Jul 01, 2007 |
Na business strategy na.Why u dey fear to go sef?
Well me don play sha.I break record for dia.I win 1m.U watch ma show? |