Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 1:57am On Jul 02, 2007 |
Dt na dead squad
U no dey watch 9ja play? |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 1:57am On Jul 02, 2007 |
Latifu aite
I no get deir formation.
Dey r playing well though |
Celebrities › Re: Dying to Meet Richard Mofe-Damijo (RMD) by 9ja4eva: 1:53am On Jul 02, 2007 |
Yu know whether me dey Nollywood
Try dose churches u go see dem for dia.
Dey r somethings better nt said |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 1:52am On Jul 02, 2007 |
Dts how we do
U no dey watch am? |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 1:51am On Jul 02, 2007 |
Dey r playing so well
I neva expected dem to play dis good.
I wish dem d best |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 1:48am On Jul 02, 2007 |
Yes oh |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 1:32am On Jul 02, 2007 |
THANK U OH.I dey watch am live |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: At Last, Thierry Henry Is Off To Barca by 9ja4eva: 1:22am On Jul 02, 2007 |
Suprised Bent cost more.
Well na hype and who sabi do business |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 1:18am On Jul 02, 2007 |
omogenaija: y do u keep saying match Nigeria vs Costa Rica |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 1:17am On Jul 02, 2007 |
dinozzo: try www.fifa.com, they're going to show all the matches live (not for all countries sha). Not showing here.Na wa for all dese stations oh. |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 1:02am On Jul 02, 2007 |
Match |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 1:02am On Jul 02, 2007 |
Where dem dey show am for North America?
Which channel |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by 9ja4eva: 12:41am On Jul 02, 2007 |
Dem dey show am online |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 12:39am On Jul 02, 2007 |
How many mins more to d match.
We stand a chance of qualifying from dt group cos Scotland na wack |
Sports › Re: Watch Nigeria Games Live (canada 2007 Under 21 World Cup) by 9ja4eva: 12:33am On Jul 02, 2007 |
E no dey show for here oh |
TV/Movies › Re: Nigerian TV vs. Foreign TV by 9ja4eva: 12:31am On Jul 02, 2007 |
nigerian tv |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 12:29am On Jul 02, 2007 |
Are dey showing it live dere
Dem neva start na |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 12:28am On Jul 02, 2007 |
Match |
Jokes Etc › Re: Yo Momma! <Caution: Language> by 9ja4eva: 12:27am On Jul 02, 2007 |
Its done in d States. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 12:27am On Jul 02, 2007 |
Una don c d new jersey |
Forum Games › Re: One-word Association by 9ja4eva: 12:26am On Jul 02, 2007 |
Chicks |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 12:25am On Jul 02, 2007 |
Nt started yet |
Culture › Re: Are You Proud To Be A Nigerian? by 9ja4eva: 9:51am On Jul 01, 2007 |
Oni Wahala |
Computers › Re: What Have You Gained Or Lost From The Internet So Far ? by 9ja4eva: 9:33am On Jul 01, 2007 |
Goood |
Forum Games › Re: One-word Association by 9ja4eva: 9:25am On Jul 01, 2007 |
Anamu |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 9:12am On Jul 01, 2007 |
I no be coach. |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 9:02am On Jul 01, 2007 |
Internet Worshipper
Yu no dey go church |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 9:01am On Jul 01, 2007 |
Guy no dey dash me gender
Take ur time oh |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 9:00am On Jul 01, 2007 |
Y u dey dash me gender?
I dey church |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 8:57am On Jul 01, 2007 |
No wori den
Make u go play ur game oh |
TV/Movies › Re: Dakore Egbuson: Who Loves Her? by 9ja4eva: 8:56am On Jul 01, 2007 |
kolomental |
Forum Games › Re: One-word Association by 9ja4eva: 8:55am On Jul 01, 2007 |
Anumanu |