₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,285 members, 8,430,187 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 04:00 AM

Toggle theme

9japidgin's Posts

Nairaland Forum9japidgin's Profile9japidgin's Posts

1 2 3 4 (of 4 pages)

EducationUnifersity Students For Ibandan Dey Protest Against PHCN! by 9japidgin(op): 4:44pm On Apr 23, 2012
Katakata don burst for Unifersity of Ibadan, sake of say students dem enta road dey hala dey vex for di kin nonsense wey PHCN dey do wey concern lite mata for di schul. shocked shocked shocked

Na dem new Students’ Union Exco na dem carri di waka go front for dat kin 7am, di kasala com make di schul close di main gate and lecture halls dem...

see tori and foto>>>Unifersity Students for Ibandan Dey Protest Against PHCN!
LiteratureRe: Would You Buy A Novel Written In Pidgin? by 9japidgin: 12:13pm On Mar 14, 2012
i encourage you my broda plenti pepo for 9ja dey gbadun pidgin, and dem go read am, sake of say e nor eazy to dey write pidgin, even sef i get pidgin blog and di responce wey i dey get dey totori me grin
1 Like

1 2 3 4 (of 4 pages)