9zeros's Posts
Nairaland Forum › 9zeros's Profile › 9zeros's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 37 pages)
dasparrow: Its sad that they are taking so long to pay these corpers. If the government cannot pay them on time each month, then maybe they should scrap NYSC altogether. This is becoming very shameful. |
i cant believe shygal is offline. |
BJ88: no comment....nawao. |
Abbasufi: HEHE LOL, SAY UR MIND BOSStell me. i cant read d mind of a detective. lol. |
some ppl dey feel our house but dem no won tell us.... dem just dey peep d show... |
bukkylois: Didn't buy it stole it from my dad, but it wnbt be more dan 1kdats my girl. as smart as an i-phone. lol. |
Abbasufi: WAI! WHERE IS HER HIGHNESS D ROYAL DOCTOR LOSKEE, I MISSED U,I AM MISSING Udis is serious o. lol. |
naijaobi: Viewing this topic: dennisbee(m), T.stone(m), Ezemarcel, luvola(m), Chokolee(m), BJ88(f), Okoya(m), odicowest(m) and 3 guest(s)u na baaaaad guy. i dey feel both of u. lmao! |
@dasparrow: na true. naija dey born too many pikin, especially d broke families! |
Okoya: See betrayal!!!lol. |
bukkylois: Okoya wats ur own naw...zeros can eye me all he wants n biggienice! |
Chokolee: Gbam!! I have landed on de same page with u guys again o, una go still leave me behind o...Evening, all dem big bros in de house @9-Grand commander of NYSC thread..i de hail oi hail u 2 bro. |
Okoya: Laugh don make me wan go bath on top transformer.....me too. |
odicowest: u got to take permision 4m d key holder b4 dat na.follow protocool na@cabme: na true o, na odico dey in charge of women affairs. just buy dating form from odico, na #1,000 per chic. |
shakz: Flairlady so wen are we gouna see na?..wen exactly are u fallin in mx?mr. shaaaaakz!. u na baaad guy, u just dey move underground. i dey feel u. |
Cabme: my chairman na niger delta guy o, na we get d fuel, so no problem na enjoyment tinz she go kum do now trust meconfirm. |
Viewing this topic: shakz (m ), Cabme (m ), nell07 (m ), odicowest (m ), Okoya (m ), sammygold (m ), luvola(m ), naijaobi(m ), Chokolee (m ), 9-zeros(m ), Abbasufi and 2 guest (s) all d chics go strike? abeg make una help me beg dem o! |
Cabme: ms steph gud pm, are u an angel u luk lik one i need ur post ... Awaitinmr. cab, y u dey stalk ma sista na? fuel subsidy affect bride price 4 our family o, u go fit pay?. |
Babycutey: naijaobi,u no kil persn 4 dis thread.laff wan cary me go hug transformer.lol |
Okoya: hmmmmmoga okoya! m loyal o. |
@barcanaija: this thread still upholds its primary purpose. However, the social trend has kept us going....up to page 168 n counting. So, if the 'chyking' n jokes will keep us 2geda, then so be it. We are still focused n chasing our dreams: so love us or leave us alone. Btw, pls dont throw insults or talk about schools, dats immature. 1 luv. 9. |
bukkylois: Zeros mind ur self oh...lolhaha! |
naijaobi:confirm! |
naijaobi: LOL..BROS U DEY MAKE ME LAUGH..WHAT DO YOU MEAN BY SOME THEY USE AM DEY LEARN HOW TO CHYK GALS?LMAO! u na baaaad guy. |
bukkylois: Hmmmm ok u r forgiven, wonder y pple fink gals r all boobs n face n not brains*thinking aloud*its best to have all. lucky u! |
Okoya: I'm d only1 4 u.....yeah, me too. |
Okoya: I'm d only1 4 u..... |
bukkylois: Hmmmm I don vex, make all of una no talk to me...I mean d guys, including u zeroschai, even me wey don apologize?. abeg abeg try 4give only me, no mind okoya n odicowest. |
Okoya: How? Wetin we do am?sorry, na u n odicowest. una talk about her body. |
cryptic: LOL...SO U wan expire like am?no, i just dey encourage others cuz naija population too much! |
Okoya: Bukkylois sup?na u and eze annoy buky. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 37 pages)
