Aadibros's Posts
Nairaland Forum › Aadibros's Profile › Aadibros's Posts
1 2 (of 2 pages)
juman: Habah!Take anoda wifey wey no go fit born, then u wait for four years, take a third wifey wey no go fit born, then you wait for maybe 30yrs this time, take like 40 wifeys wey no go fit born |
redcliff: mumuYou wey dey call person mumu, wetin u b? |
initiator: The predominant attitude to infertility in Nigeria is one of shame and helplessness within the background of a culture that places a high premium on childbearing.See dis 1 oooo, IVF na 1 naira? A lot of peeps know about it but na money be d koko |
Julesbloom: IMHO, i think all sinners are not suppose to pay tithe. be it LovePeddler, robbers, etc. Any money gotten in a wrong way is unacceptable to God as tithe. They might pay it but God wil not accept itSo y dnt churches scrutinize the source of tithes? Y dem no dey reject cash or cheque given as tithe or offering? As u said, God won't accpt it abi? Den who spends d physical cash? Pastor abi? |
2sexy: but seriously, you like to show off as if you are what....? (nairaland help me complete.)The Otondo fit dey even squat with person or even dey live inside him car 4 d VI. Who tell dey akpako say VI no get ghetto abi him b JJC 4 Lasgidi? E see better road for d first time in decades, him think say e dey heaven. Guy park wella under Ojuelegba bridge jare make we see road. U dnt evn tlk like some1 dt knows Lagos let alone living in VI |
Na wa 4 una ooo. Y d beef weda dem hire d private jet or not, e easy to even hire one? Go hire ur own to make front page if e easy. Some1 tlkd abt thr using jst 50M 4 thr mum's burial, whch of ur relatives wey dem use up2 dat amount bury? Must dey b as rich as MJ b4 we appreciate their success? Just as some1 rightly said, these guys hv crazy investments dat can feed even d critiques till EOT. If e easy, so sing n make people dey dance, rejoice n shake body. People think evrythn abt nairaland comments shld b criticism. Go read abt d heavy hundreds of millions invested by our Nigerian entertainers n sports men n women. Things don change ooo, all man don wise up. It doesn't end at flash clothes and cars anymore ooo |
Guys pls what medium was used to contact successful candidates for d 1st interview? Email, call or sms?.thank you |
1 2 (of 2 pages)