Abdulbabao's Posts
Nairaland Forum › Abdulbabao's Profile › Abdulbabao's Posts
1 (of 1 pages)
I Thank God for You black Face baba!!Wishing you many more success to come In life.Haterz can Go to hell or Kiss my ass.... ![]() |
Fake News.. |
This Guy nah Mumu i swear.... ![]() I no fit laff abeg.. |
haterz can Go 2 Hell#Hard work still pays... ![]() |
Proudly Nigerian Forever,We are Blessed No Doubt#IN GOD WE TRUST..... [color=#990000][/color] |
Bleep Nairaland The more,Unah own no pass to dey Escalate Tins.How this small Bitch dey yern Like dis watin she know sef?Unah carry am dey put mak d whole world see?Omo Bleep Nairaland.Nah so so News una sabi carry,No action from here,Bleep d producer and d designer of dis page and Bleep erryone here#Realshit... ![]() |
Oboi nah my Hood b dis o,No b small Fin i see d fire Life#Na wah 4 nairaland o,Unah news nah First Klass Casting Ish.. ![]() |
This Guy is a Bastard,see as Him look Like Drunkard sef...I pity You and Your family.. ![]() |
Thank God say kwara state Youth don dey get small sense.. ![]() |
Lets Put hands Together and Remove GEJ before him go sell Our country o.. ![]() |
Oya now don baba jay,Chopping money... ![]() |
1 (of 1 pages)


[color=#990000][/color]