Abelito09's Posts
Nairaland Forum › Abelito09's Profile › Abelito09's Posts
1 (of 1 pages)
, sheybi d gods of der land say make Oba hide palliatives abi ... Mona beta help me tell that babalawo make him allow God use am ooooo, before him go shock say boys go him shirne move him staff too n all the shayo for d gods��� |
NA pls retire dis old cargo ... bloody vampire, d souls of the innocent protesters go sure hunt u for the rest of your life... And u go huz sleep yesterday with security sef.... those ur security na den go run u out of box...����� |
my brother u r did the right thing... but I wonder Hw ur advice now turns to cybercrime��� |
Another characteristics u forgot is he or she should partake in the #endSARS, #endPOLICEBRUTALITY protest HAPPY SUNDAY MY PEOPLE���� |
arewa people no know weytin dem want��� |
Abeg make den no fool us... Make den kuku tell us say SARS disguise them selves as thugs� |
See as GEJ dun fat now.... compared to when Nigeria Problem make am watch him weight by force lol..... God bless you my Able Ex pressido |
So now foR fine boy like ***STARBOY Na Karma go soon rush AM..... YOLO WITH SENSE, I think it's a good advice |
So no Na Karma go soon rush Starboy..... YOLO WITH SENSE, I think it's a good advice |
1 (of 1 pages)
... Mona beta help me tell that babalawo make him allow God use am ooooo, before him go shock say boys go him shirne move him staff too n all the shayo for d gods���