Stats: 3,165,641 members, 7,861,970 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 03:09 AM |
Nairaland Forum / Abeycityng's Profile / Abeycityng's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
![]() |
May God help us QUEENIRENE: |
![]() |
Most honourable GoldenVal!! My boss I wish to be included too |
![]() |
Just walk into a nearby local restaurant. Place you order this way; Which swallow una get for here! Attendant: oga calm down! Brosss see semo dey, amala dey, pounded-yam dey, garri dey! immediately you hear garri OGA tell the sale girl to hold it right there (no be everybody go understand, E GET WHY) sharply tell her make she arrange just two 4 u since na figo dey your hand because those two wraps no suppose pass two hundred naira 4 each. Bross just collect your desire soup to eat straight no try ask for meat or pomo or else you want fall your hand.. But on a more serious note, e done tay way my teeth done jam meat? Kai While some people are out there comfortably flexing enjoying themselves with plenty tons of meats as breakfast omo! Who did i offend? God sapa bear mercy |
![]() |
One thousand capacity!! Use the advice above mine |
![]() |
-_- Abeycityng: |
![]() |
All the ticket you guys posted went directly to Alabi.. not even a single ticket survived. Chaii i cant breathe |
![]() |
God bless you more my boss goldenval: |
![]() |
Alright champ EmzyEno: |
![]() |
Available |
![]() |
yes bro.. I use am sort food for house, you know the present situation for nigeria right now PJtech: |
![]() |
Thank GOD.. GRACE! GRACE! On our side |
![]() |
Abeg o i need am because e go go a long way o PJtech: |
![]() |
Are you serious Reloadedisraelp: |
![]() |
Congrats bro |
![]() |
Mine is coming soon ma4 Longneck: |
![]() |
I said it second half na boom |
![]() |
CONGRATS BRO |
![]() |
2.6m is coming home |
![]() |
Aje Reloadedisraelp: |
![]() |
Bro chill it will boom Reloadedisraelp: |
![]() |
GAME ON!! |
![]() |
Sure sure PeterZoom: |
![]() |
Brossss no panic [quote author=eseka12 post=129815521]Na wa o see as my mind just dey beat for ordinary 2.6m.... football betting is not for d weak |
![]() |
GRACE!! [quote author=eseka12 post=129815456] Well i fit still cancel d giveaway sha, whether d ticket comes green or not, na my money and my personal decision.... dat one sef dey |
![]() |
GRACE!! Sal 1-4 Ata |
![]() |
green all the way [quote author=eseka12 post=129815260]
I didn't play straight win but away over 1.5 |
![]() |
God go run am bro eseka12: |
![]() |
Atlanta abeg o |
![]() |
Your take made me smile bro. lol PJtech: |
![]() |
thanks champ Wisdomclass1: |
![]() |
thanks bro. But from the link on the web page its requesting for "verification code" which i dont know exactly where i could get that from? But I will complete the registration as soon i get a bigger phone to round up the page today so but right now i will be doing the physical marketing to people around so as to get interested customers |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |