Aboki4inside's Posts
Nairaland Forum › Aboki4inside's Profile › Aboki4inside's Posts
Melvin u dae pear touch Dirrish? U b puck uf boy.. If na me dat bed 4 dn.. Make i nr talk |
Dillish nr go win.. $300,000 na smal tin 4 Oshiomole |
Kslib: Haba malam,you just register some seconds ago according to ur profile, and d pirst thing wey you get problem with na melbin teeth..?smtyms na only d teeth i dae c |
Dannyxy: aboki u don 4get say u go wake up by 4,oya go sleep... U don try 4 todayNne na d concursion make i chop no wan make i slip.. I dae think whether make i mess or make i blast.. |
fork adict: TBH. Na only him and Dellish I no see. Afraid even catch me, I tink say dem don dey do VIP tinzzzzzzzI dae fear dillish sha... Wetin she dae do wit melvin when Oshiomole dae n her don jazzy bf? |
mike404: ARE YOU FOR REALNo am for fake |
Walai! Owlneal get am monkey vace... He z smart tho, but he'll soon fall.. Wetin fine 4 dillish sef? African babe na african babe.. Brazillian wig tinz |
I want melvin 2 win not cos am Nigerian, but because since SA win their head dn dae spark.. Nigeria has been winnin n we never had alliances.. |
I believe that there's no mellish just that they're platonic friends.. I mean if Dillish shld give other guys a chance like Nando or Bolt, they 4 dne make hybrid |
Hw bar, walai melbin i lyk am wel wel.. He pine, he gentle, fun, but d ploblem wit dis guy na him teeth n e 2 lyk laff |
