Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 436 pages)
hahahahaah, lol, true that ella, cyclone hook am up with ur sis |
doyin13:i will be suprised if that one nah ur worst ![]() |
haa which one be theory 4 inside ![]() |
nothing ![]() |
no be me book am now, na ur choice in which i respect as ur sis, but erm . . . i recomend cyclone ![]() |
[quote author=n-guage link=topic=38130.msg1509688#msg1509688 date=1190171835]I modified my post already, what I have there now is Wale!'s mixtape 100 miles and running. Abeg acid, modify the post where you quote me.[/quote]hmmmmmmmm, maybe i will get my vegance here ![]() MoOdYLaDy:that guy betray my luv |
MoOdYLaDy:upon all u don do |
did ray j really do it |
henry ur thing is not showing ooooooooo |
lalaboi:haaaaaaaaaa wetin now, what do u want me 2 say now ![]() |
lol, ok when he go drive u comot 4 house na u go listen to him, 4 ur info, room no dey here again ooo, 4 of us don dey share one room here already |
lalaboi:good [quote author=n-guage link=topic=38130.msg1509664#msg1509664 date=1190170977]@doyin The mixtape is here. http://www.zshare.net/video/1393731b845556/[/quote]i cant believe u mehhn, u will never change ![]() |
ok let me rephrase, matured girls dont fight like this ![]() |
MoOdYLaDy:haaaaaaaaaaaaaaa, bodi give me sign say na u, lol i dey ooo, hw iz u? n ur boyfriend go kill u 2day, u don ban amm |
lalaboi:u 2 |
ooooooooo God c dem again, even girls dont fight like this oooooooo |
haaaaaaaaaaaaaaaaaaa, no be me talk am now, which one bring witch own, someone is having guilty conscience |
so na uuuuuuuuuu, wetin happen now, ![]() |
[quote author=n-guage link=topic=38130.msg1509634#msg1509634 date=1190170433]I'll post the link to the tape with ray-j. The lightning was perfect, Ray-j supposedly made $2 million from the ''pr0n''.[/quote] stop bullshittin mehn |
good to hear u guys are not fightin |
MoOdYLaDy:i knew it, i know say na uuuuuuuuuuu, abeg carry go mehn, u can be d princess i dash u ![]() |
so na omo eko, that babe ehhhhh |
MoOdYLaDy:tnx, i like that dude anyway [quote author=n-guage link=topic=38130.msg1509612#msg1509612 date=1190170031]I love Kim Kardishan . y'all need to check her out. Actually saw the henry007:and a brat 2 |
heyiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii, am a big girl tnk u very much |
MoOdYLaDy:i dont care who u are, wait a minute, maybe i do know who u are? henry abeg help me yarn this babe |
abeg no add my name ooo, i no wan even dey d same country with u not to talk of d same room or bed ![]() |
ewwwwwwwwwwwwww, i dont like her, she a slot, lol |
hmmmmmmmmmmmm, na wa oooooooooooo |
[quote author=n-guage link=topic=46727.msg1509593#msg1509593 date=1190169478]who is moodlady.[/quote]u dont even know who u want 2 vote 4 moodlady, nahhh u are not d princess of nl, i am case cleared n disposed n locked |
gosh, omo eko? i dont know, tell me, abi she go beat u? |
henry007:yeah i already did, she usually hang around paris hilton, huh? @n-guage yeah maybe u should |
hw will it be me now, do i look like a lesbo 2 u ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 436 pages)





