Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,347 members, 7,846,498 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 05:10 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Douzy - The Individual (36529 Views)
RSS Feeds On Individual Topics / Huge Savings! Elementk Online Learning For Corporate And Individual Nigerians / Re: Douzy - The Individual (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (51) (Reply) (Go Down)
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 8:13am On Sep 17, 2007 |
wats da deal! |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 10:09am On Sep 17, 2007 |
henry007:what do u want us to think now. @kachi, long tym i think say u go exile, douzy sef is too famous to come here abi? |
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 1:16pm On Sep 17, 2007 |
corosive Acid! see yu burning the thread with your money spining sis called ella. na cyc get una time. me i dont pay to get hooked up. so all that ghana must go wey cyc wan dash una, beta come pay ur tithe! |
Re: Douzy - The Individual by snazzydawn(f): 1:23pm On Sep 17, 2007 |
e mi ke? dulling someone's mood? snub? that hardly describes me. Besides abeg this is douzy's thread abeg, not mine. |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 1:25pm On Sep 17, 2007 |
kachikapor: Cunning man die, cunning man bury am. Everything has an investment value |
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 1:48pm On Sep 17, 2007 |
bros, no be when money matter enter yu come dey give us proverbs, @ella, yu get sister? and don't mention acid, cos i no want |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 1:54pm On Sep 17, 2007 |
Now you're playing in my ballpark |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:30pm On Sep 17, 2007 |
@acid,im sorry 4 not replying u earlier.actually i ll give u wen i ve solved ma personal probs wit yahoo.pls bear wit me. @kachi,long time.well,i dont ve anoder sis apart 4rom ACID.sorry oh but shes d only 1 i ve got. |
Re: Douzy - The Individual by henry007(m): 9:49pm On Sep 17, 2007 |
ella, have u agreed 2 be my cinderella? |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 3:09am On Sep 18, 2007 |
kachikapor: c theif oooooooooooo, which day i go ur church wey i dey pay tithe, ole pastor. snazzydawn: tru that. but u are welcome here, we can even beat douzy n take d thread from him kachikapor:u go want b4444, everyone get their levels, lol henry007:henry nella nko? |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:57am On Sep 18, 2007 |
cinderella ko cinderella ni. |
Re: Douzy - The Individual by henry007(m): 5:04am On Sep 18, 2007 |
can i stay under ur umbrella? |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 5:10am On Sep 18, 2007 |
ehhhhhhhhhhhhhhhh, this guy eh |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 5:15am On Sep 18, 2007 |
guy Wetin be dis na.no make me vex oh.u aint permitted. |
Re: Douzy - The Individual by osazeet(m): 5:32am On Sep 18, 2007 |
hello those in here especially Douzy |
Re: Douzy - The Individual by henry007(m): 8:34am On Sep 18, 2007 |
maybe ur umbrella is broken i'm not safe under |
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 9:07am On Sep 18, 2007 |
@henry 007, this guy! na the shortie wey cyc don pay for na im yu dey give all these vibes, if yor umbrella is bad, go to oshodi and get one period! |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 10:13am On Sep 18, 2007 |
kachikapor: E be like say the guy na Agent 000. E never qualify for whole number yet But much respect for his focus and determination. |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 2:58pm On Sep 18, 2007 |
secret agent? |
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 3:11pm On Sep 18, 2007 |
I no call am secret anything O. Unless the guy dey hid in plain sight. E be like say the man dey pretty out in the open to me. |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 1:41am On Sep 19, 2007 |
hmmmmmmmmmmmmm i can c u guys are getting along |
Re: Douzy - The Individual by henry007(m): 1:42am On Sep 19, 2007 |
is ella booked by someone else? |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 2:11am On Sep 19, 2007 |
yesssssssssssssssssss |
Re: Douzy - The Individual by henry007(m): 3:31am On Sep 19, 2007 |
by who? u? |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 3:37am On Sep 19, 2007 |
hw will it be me now, do i look like a lesbo 2 u |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:17am On Sep 19, 2007 |
acid,na who be d person wey don book? |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 4:23am On Sep 19, 2007 |
no be me book am now, na ur choice in which i respect as ur sis, but erm . . . i recomend cyclone |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:40am On Sep 19, 2007 |
hmm,Wetin mama go talk she see cyc(dat one no mean say i don accept am oh). |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 4:44am On Sep 19, 2007 |
mama go like him no, infact i don tell mama yesterday |
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:47am On Sep 19, 2007 |
why u no tell me?now i go kon dey see elders dey gather 4 our house cuz of kolanut. |
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 4:50am On Sep 19, 2007 |
u sef no like suprise |
Re: Douzy - The Individual by henry007(m): 5:36am On Sep 19, 2007 |
nella, dont be shy 2 say u chose me |
(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (51) (Reply)
This Big Python Was Killed By My Neighbours / Fuel-Carrying Tanker Hits Shops In Calabar (Photos) / My Sister Is Missing Please
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |