Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 436 pages)
am a girl now |
druggie233:u know say some monkeys get fair red hair 4 body, while other get dark black hair, so difference day among monkeys when it comes to looks. ![]() una c this aloib i call her she come she dey zoooooooooooooooooom off, |
no he dosent henry, its not as if u look old |
BABEELOVE:i know want bob, am just saying that as a roomate, i want my share of the profit now ![]() |
k, put another one, n i will decide |
yessssssssss, all of u leave, i wanna b d last here |
ituen:yeah saw it, u look good |
y u take ur pic off? |
BABEELOVE:haba, wetin God do 4 inside now, abi u no be child of God druggie233:i know now oooo, some monkeys fyn sef, some no dey try at all |
haaaaaaaaaaa, no worry, but u can send it here 4 2 mins u know? n take it out b4 any one comes |
but its gat 2 have that carate though if not i aint havin a ride |
druggie233:i bowoo, worst of all nah d ones wey no dey try at all, which kind bad head thing be this one, the fyn ones no dey talk 2 me oooooooooooo, @babelove, ok i will be supportive, but then hw una no go introduce me 2 d bob now, n nah hw much una dey collect as brideprice, cos i need d money now |
tnx, but i wanna say d same bout u, oya put ur pic |
druggie233:i tire ooooooooooooooo, e be like say na curse, abeg make una help me oooooooooo, so u notice? i think say it was not noticeable oooooooooo |
eyyyyyyyyyya u dey there, i said i stole it, u are saying something else |
wateva dude, if u do, can i get a ride |
haba which dey bob own start, hw come i no know, oya start to dey yarn, aloibbbbbbbbbbbbbbbbbb wey she dey, meanwhile who be bob, talk |
i didnt borow it i stole it fom him, cos he did not know what it was used for |
sup jay, wassup wit ur car? |
BABEELOVE:u wan borrow? lol cos i fit borrow am 2 u, all u need is wet it every day and it will retain its blone colour, lol hwfa? |
they have wipers, but so does osoufia's face |
sup ya'll |
where is ur own pic now ![]() |
sup ya'll |
5 cos u are a chamellion |
kachikapor:c theif oooooooooooo, which day i go ur church wey i dey pay tithe, ole pastor. snazzydawn:tru that. but u are welcome here, we can even beat douzy n take d thread from him kachikapor:u go want b4444, everyone get their levels, lol henry007:henry nella nko? |
wish u wows |
[quote author=ella.b link=topic=58346.msg1504753#msg1504753 date=1190044926]@nice,don't dare it. @mustay,even tho i aint complaining,she has d rite to speak 4 me(in some aspects) and i ve d rites to speak 4 too(when necessary) because shes ma sis. ![]() @acid,is that u in your profile?if its u,dang your lik cinderella girl.bt if u aint,i ll hit your butt. [/quote]hit my butt with cain, abi slap, lol.Mustay:dude wassup wit u now, ella is my sis n we gat each other's bak, we no go ever fight, even though we fight two ears no go hear am, cos na sis fight we dey fight, bizibodi, n i hope u not talking about ma pic ![]() @niceuzor, tnx 4 d compliment, but u 4 wait for permission first now |
yong babe:hmmmmmm true that, true that, and his relatives go be gorilla n monkeys wey hin wan depot come |
hmmmmmmmmmmmmmmmm |
na u wan put her 4 wahala, abi did she lie, abeg just leeave my sis 4 me oooo hmmmmmmmmmmm, ella should what, nooooooo am just asking because it seems u just scored urself a secret admirer |
datz my mission now, many ppl no get that kind of ur special white clean teeth ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 436 pages)




[/quote]hit my butt with cain, abi slap, lol.