Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 436 pages)
hAAAAAAAAAAAAAAAA, uzzy, uzzy uzzy uzzy. am jst hearing it evry where, o girl u be hotcake oooo, n datz y we are now friend, allow me 2 introduce myself, am a very good manager i can manage all those money all those ur suitors will give and and still give u ur change, so wat do u say bebe |
na wa ooo, go buy 4 market now. i need guy, when is valentine sef? |
another handsome thread oya where his pic @ |
haaaaaaaaaaaa, u guys are confusing me, no be una say make we met up? |
hmmm so if i decide to meet up, what will happen? jst askin o |
tell him my id is very clear enof to no what its meant |
when we wan start the 2008 own, wey micheline oooooooooooooooo |
if u know u not putting ur pic dont even open ur mouth to talk |
so any other opinions still comming in? |
is pat attah married sef, abi na d ape he wan marry? |
tnx mailmac, u are a real bro @lai lai, wat is ur resolution for the yr |
as her what does her id mean? |
i miss u 2 ify, no mind these ppl wey be wan drive me comot for nl wioth their immeditae proposal |
mmet up n do what now? |
kateflow:wow i can smell ur excitment all d way from here kachikapor:u spoil ooooooooo, wetin concern u now |
[quote author=ella.b link=topic=20308.msg1838643#msg1838643 date=1199971706]acid is bak.i missed u.[/quote]i missu 2 me sugar, hw was ur holidays kachi i go ask u? kate i go ask u cos i wan know, hw fa u go with all those ur marriage talk, u no fit even invite us, na ur christmass even jolly pass sef, wedding + christamss rice, abi na santa u marry, chei no wonder he belle big reach like that |
kachikapor:is it only me kachi is scaring in this thread. kachi which day u start to dey acknowledge freinds, abi dey conduct delivrance for u 4 2008 ![]() meanwhile, kateflow, missy hwfa? we get catchup to make ooo ella baby, wassup sis, hw was ur holiday make the una tell douzy say christmass don finish oooo, make he com bak and cyclone, dnt worry he go soon show creamish don turn celeb, so i no sure say he still remember anyone called kachi. sorry dude |
tomato |
better not oo, mailmac, u want to c my parents, look at ur friend mailmac he came 2 c my parents n look how he turned out now, he didnt show his face again, pls i dont want oooooooo |
ask him if she like uzor |
pull her away, to save her hubby doing it for her with slap |
thank you, meanwhile how is ur new year so far? |
u better wish me well in one |
na wa ooo, i get an almost namesake in nl, newaiz, mine was @ my highschool, loyola. came out of the toilet with tisue stocked to my shoes |
ehen? or u want it 2 be later? ![]() |
tell him 2 stop bullying |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 436 pages)

