Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,306 members, 7,811,909 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 11:13 PM

Douzy - The Individual - Nairaland / General (47) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Douzy - The Individual (36362 Views)

RSS Feeds On Individual Topics / Huge Savings! Elementk Online Learning For Corporate And Individual Nigerians / Re: Douzy - The Individual (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) (Reply) (Go Down)

Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 3:27pm On Nov 08, 2007
i go injure person here oh.
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 9:33pm On Nov 08, 2007
@ella abeg no injure anybody



@cyc

y not mind ur business baba risi
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 6:40pm On Nov 09, 2007
so, cyc, na football age you dey use for here cool
dem wan expose you oh!
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 1:57am On Nov 12, 2007
kateflow:

@ella abeg no injure anybody



@cyc

y not mind your business baba risi

hahahahaha baba risi, datz 4nny, cyc
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 9:26am On Nov 12, 2007
kachi which one be football age for wetin i talk now
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 7:43pm On Nov 12, 2007
i mean, you called him Baba Risi, and he's claming to be single, no be say him don reduce age be dat?
except of course he's not averse to polygamy, eh, baba risi? grin
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 9:40pm On Nov 15, 2007
baba risi means amebo
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 7:42am On Nov 16, 2007
how i want take know that one na?
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 10:58am On Nov 16, 2007
ask me again
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 8:14am On Nov 17, 2007
abeg lets leave that one. how are ya?
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 9:12pm On Nov 19, 2007
am cool


how is ur wife's
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 12:59pm On Nov 20, 2007
and that will be?
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:18pm On Nov 21, 2007
*sitting down on a chair wit pop-corn and waiting 4 katey to ans* tongue
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 6:38pm On Nov 21, 2007
@ ella-b
from the look of things, it seems you might wait for long oh!
i.e. wa duro pe!
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 8:54pm On Nov 23, 2007
kachi u don dey lie
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 11:28am On Nov 24, 2007
how now?
where i take lie?
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 4:02am On Dec 03, 2007
kateflow, he fa now, abi u don do that ur weddin, whitout inviting us
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 7:40pm On Dec 03, 2007
aicd don manage come back abi?
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 12:32am On Jan 10, 2008
no i never come bak. . . . . . .ok i don come bak, lol, where all of dem there sef, they busy eating christmass rice ey?
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 8:13am On Jan 10, 2008
make una remember say awoof dey run belle
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 2:28pm On Jan 10, 2008
acid is bak.i missed u.
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 7:50am On Jan 11, 2008
ella,
now that you have finished your WAEC exams, i hope your contributions will be meaningful tongue
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 8:23am On Jan 11, 2008
MAKE ELLA COME CATCH U U GO NO HOW FAR





how u dey
Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 4:11pm On Jan 12, 2008
kachi,make u lucky say i dey good mood.if nt eh,
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 9:51pm On Jan 12, 2008
abeg ella vase
Re: Douzy - The Individual by kachikapor(m): 7:42am On Jan 14, 2008
katey,
why you dey like drink panadol for anoda man headache?
@ ella, i repeat, now that you have finished your NECO exams, give us meaningful gists tongue
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 11:14am On Jan 14, 2008
kachi did i talk to u
Re: Douzy - The Individual by acidrop(f): 5:05am On Jan 15, 2008
ella.b:

acid is bak.i missed u.

i missu 2 me sugar, hw was ur holidays
kachi i go ask u?
kate i go ask u cos i wan know, hw fa u go with all those ur marriage talk, u no fit even invite us, na ur christmass even jolly pass sef, wedding + christamss rice, abi na santa u marry, chei no wonder he belle big reach like that
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 10:09am On Jan 16, 2008
no mind me jare so u feel say katey don ready to marry as she dey like this ,
katey wan dey catch her fun dey go untill hmmm i no fit shout
as for the christmas rice wait untill we don meet each other u go chop untill u bust
Re: Douzy - The Individual by Cyclone5(m): 1:46pm On Jan 19, 2008
kateflow:

no mind me jare so u feel say katey don ready to marry as she dey like this ,
katey wan dey catch her fun dey go untill hmmm i no fit shout
as for the christmas rice wait untill we don meet each other u go chop untill u bust

Wolf crier tongue
Re: Douzy - The Individual by Douzy(m): 3:23pm On Jan 19, 2008
grin grin grin Happy New Year everyone! grin grin grin
Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 4:40pm On Jan 20, 2008
cyc cyc cyc

how many time did i call u

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) (Reply)

Photo : What Helps You Relieve Stress ? / "Young Alhaji" Helps Displaced People Of Agatu With Food Items. / Street Guys Play With Dead Snake (Graphic Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.