TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 10:58pm On Jul 29, 2022 |
Dannyxy: Hermes I thought you were forming maturity.. werey..
Lol actor isonu…. next |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 10:34pm On Jul 29, 2022 |
bukolaademi001: For someone you people claimed didn't do anything in Big brother's house. Isn't it funny how 2years later,his name is still being mentioned on this thread?? Na una dey bring e name come here |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 10:33pm On Jul 29, 2022 |
Demnan: Why are you replying these people? Laycon is a legend who new housemates look up to Laycon is a legend? abeg wetin laycon do |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 10:02pm On Jul 29, 2022 |
Jack500: You are saying thrash, pure balderdash. How is Hermes more creative than Laycon? How is laycon more creative than Hermes? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:59pm On Jul 29, 2022 |
Guess who is trending number 1
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:53pm On Jul 29, 2022 |
Rarre: this useless Hermes is overdoing it jorh fool  Na wetin we like |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:49pm On Jul 29, 2022 |
bukolaademi001: E be like I go Stan this Hermes ooo come and join the train |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:43pm On Jul 29, 2022 |
Hermes the real content |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:37pm On Jul 29, 2022 |
stephleena: Giddyfia,is saying phyna was hyping rubbish. But the housemates were hyping her and having fun .
But their song was rubbish.
Hahahaha..to lose no good oo But on a serious note phyna's hype was rubbish |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:07pm On Jul 29, 2022 |
our winner Hermes trending as usual
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 9:00pm On Jul 29, 2022 |
See as Hermes tell Diana make she nor interrupt am
I think that made Diana angry |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 8:23pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl: Na Phyna and Bryann be the talent outlets for Trenches. why is Khalid name not here  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 8:16pm On Jul 29, 2022 |
thatigboman1: See trouncing 20-0, 0-0, 20-0. Trenches too much game never finish |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 8:13pm On Jul 29, 2022 |
Hermes was the only standout from the entire level 1 housemates |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 3:33pm On Jul 29, 2022 |
Mercy has only been the deserving winner according to Doyin
this Doyin go soon go house |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 3:16pm On Jul 29, 2022 |
Oshokhai69: There is no way on this earth that Gideon is 24. Adekunle says he’s 27 but no way that uncle is less than 35  what of Hermes that's 21 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 1:11am On Jul 29, 2022 |
Dannyxy: Omoh if you are not watching trenches you are missing lol nothing dey special about their truth or dare just kiss kiss kiss Na kiss we never see before |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 1:08am On Jul 29, 2022 |
Sheggz say person go behind him back dey talk shit say the guy Na pussy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:55am On Jul 29, 2022 |
It's like Hermes is talking about Allyson |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:51am On Jul 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:50am On Jul 29, 2022 |
Hermes say he is done being nice |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:47am On Jul 29, 2022 |
Sheggz say he nor fit miss road with Hermes
Hermes tell am say if he miss road he go set am straight |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:45am On Jul 29, 2022 |
He say guys have been missing road say one guy don miss road and big brother go end say he his only behaving himself because of Bella
Bella is asking him what the guy did |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:44am On Jul 29, 2022 |
Sheggz say make nobody miss road |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:51pm On Jul 28, 2022 |
Lauryn41: Tiannah is supporting Hermes
I think he's the first to get a celeb support many celebrities are supporting Hermes Do2tun is one of them |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:37pm On Jul 28, 2022 |
Hermes don high |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:28pm On Jul 28, 2022 |
This dotun Na fool
he dey fear nyash |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:18pm On Jul 28, 2022 |
Sheggz Na fool
he can't win this show |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:09pm On Jul 28, 2022 |
Adekunle don high |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:08pm On Jul 28, 2022 |
Hermes and chomzy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 10:53pm On Jul 28, 2022 |
Hermes really want that Chichi ass |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 10:23pm On Jul 28, 2022 |
Why will someone say Hermes is boring |