Adaptor4all's Posts
Nairaland Forum › Adaptor4all's Profile › Adaptor4all's Posts
It's suprisin 2 knw dat sm Africans have forgotten whr they r..wats new in africa?..if u doubt cos u tink it can neva happen den u r ignorant of whr u r ..This is Africa where strange tins hapun..though dis cud b real or not.. |
Na wa o..c as he be lyk ma grandpa..Am so hapi 4 him..finali,he is a beta person..Abeg make he remain for dat prison as pastor dan to com out con resume crime |
Naija peeps na wa o..good or bad,its his lyf..1 way to fail in lyf is to please evri1..bt in a way sha;all na vanity,unless u wan write ur own bible |
Never knew nairaland had cartoon segment..c coments on wetin no concern ppl sotey I dey coment on dia coments..na real wa..anyways,in cases lyk dis,I h8 2 reserve my coment,so I go coment my reserve..Una dey cra...mtcheeeeew |
Its just so funny how evri1 is talkin nonsense..there's no need explainin eedris n obj's dialogue cos our ideas won't change about dem..rememba,we all live in 9ja..we all know as e dey go..we all knw se all of dem dey madt,infact dem dey kraze..park well joor |
Haters pls leave D banj alone..he has nt recovad frm oyato insult nw its kukere..or do u want him to leave music 4 mojo actin..dis guy has lost it n wil recova 1day..@ least b4 d end f dis millenium..his foolish fans call d truth beef,yl d wise 1s wil only encourage him..*deletes d song* |
I thank God for May Day..he has made d highlites in entertainment news..mags go sell..@ least for 1hr..mtcheeeeeew |
Its not about being broke n single,its all about ur decision to move 2 a higher level..u kip talkin abt babes,wat f oportunities n ideas n contribution 2 d public..even guys go shenk u..ommo wise up o..who poor na pasenga,dem go drop u anywhr..HUSSLE,HUSSLE,HUSSLE REAL HARD..or wait to ansa d anticipated question frm ur unborn children;Papa,whr were u wen adaptor was makin it? Bt note,u don't have to steal or kill 2 b gr8.God has given u a heart,use ur head |
I love nairaland..afta visitin my patients n carryin out autopsy on d dead,I just log on 2 it cins I no longa watch cartoons..*so hapi* |
I love nairaland..d peeps r funny n d stories wud pass for cartoon..hahahahahahah..*stil laffin* |
Woman of my dreams..I do not sleep,so I will neva find her.."beyanna"aka "rihonce" |