Addmol2008's Posts
Nairaland Forum › Addmol2008's Profile › Addmol2008's Posts
1 (of 1 pages)
PhockPhockMan:. apc also ask d nigeria supporters club 2 wear TAN shirt 2day abi |
Dis 1 na groundnut oooo......shey na mtn dey do am abi na d dealer wey dey print d card. una go jst carry politics wey una no sabi 4 head..wise up joor isu ati ewa |
No b ur fault OJB....assumin say u don die 4 d surgry now,u no go open ur dead mouth talk say person donate abi person no donate |
1 (of 1 pages)