Adebayal's Posts
Nairaland Forum › Adebayal's Profile › Adebayal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Bella fit swap with Groovy or Hermes oh this one she just dey heave every 2 seconds ![]() |
Groovy to the finals no time let's make this happen our wife phynanation make Una please come thru for him biko |
All trenches to the final...Let's make this happen vote Groovy and Bryan |
Finally chomzy have level up to level four (Home) |
So in that confined space phyna expected groovy to not dance close to chomzy..next time make him go garden go dance abi...she dey craze for head |
Like phyna like Beauty dem no go let my guy drink water drop cup.... |
Sheegz and Bella don sharperly don go hide their food awon ole meji |
Doyin will be shouting Biggie play music ,play music now music is playing all she does is shake head like agama lizard |
These ones just dey force themselves to dance they can't wait to booed up....the fear of ebuka |
Samueltemi337:Sunday is here certainly they will bounce |
Ego shock these housemates when they see the people that will leave on Sunday especially eloswag and chomzy .....and phyna Rachel chizzy and Bryan are still standing that's when they will borrow sense ![]() |
God punish any housemate wey clean that dinning other than sheegz or Bella |
Sanqa:Thank you for this ...the way everyone castigate the boy eh, it's two adults playing games ...too many bias opinion out there ... |
Sheegz don realize say Bella na soft babe she no go Sabi make amala and ewedu...Baba don dey get change of mind shey na this babe I won carry go meet daddy sheegz so ![]() |
fitzmayowa:No be only Diana Doyin self |
Omo bella no get anything for chest Oh |
Amaka will eat her way out of Biggie house soon ....shey she no won get sense |
DoubleeDee:Yeah Thot of that too but make him dey calm down ![]() |
Chi chi abeg getttat.... |
Dotun always lurking around the kitchen.....guy so annoying he just eat a while ago in the garden now he dey kitchen dey hustle food again... |
Diane will no kill me this afternoon ...am so loving her dairy session.. ![]() |
Ibukzy:Very Dumb making unnecessary enemy coz of a guy u meet on the show ....chai |
Doyin is annoying as shit...same people wey no send u.... u dey put mouth for there matter see Allyson babe no even send ...later now dem go use her catch cruise .. stupid gal |
People dey Garden dey flex Biggie decide to lock my boy alone upstairs ![]() |
See chi chi gamer ...e go shock u |
At least y'all can see say Grovvy really suffered for beauty hand ..... |
Emotions are really high these guys cracking me up tonight ![]() |
Omo Bella needs to work on her condescending attitude..... |
Chichi always putting the cart before the horse ...be calming down babe |
Samueltemi337:Oh I didn't know that |