TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:38pm On Aug 04, 2022 |
Kess go soon high ... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:35pm On Aug 04, 2022 |
Ilebaye the lone wolf |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:34pm On Aug 04, 2022 |
Hahahahaha....that's what u get when u date gals like Beauty fitzmayowa: The boy dey avoid wahala at all cost, he no even dey dance with any gal there sef..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:22pm On Aug 04, 2022 |
See as groovy dey avoid enter pool �...Baba no want wahala |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:18pm On Aug 04, 2022 |
What's with these Trenches babes carrying their hair inside the pool dem no get shower cap..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 12:08am On Aug 04, 2022 |
It's obvious Bella likes sheegz....but sheegz should calm down and let things flow |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:12pm On Aug 03, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:56pm On Aug 03, 2022 |
Thanks big brother for the advert .... trenches just dey cap themselves no love |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:55pm On Aug 03, 2022 |
Trenches having oputa panel discussion.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 2:46pm On Aug 03, 2022 |
Be like I go like see more of Christy O...love her and pharmsavy together let me go and vote for her |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:12pm On Aug 02, 2022 |
Amaka u dey quick bath or not ......no dey make noise abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 12:02am On Jul 31, 2022 |
Cyph man of the match  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:29pm On Jul 30, 2022 |
Doyin that just confessed to beauty that she like him die that she wish they are in same house Oshokhai69: Doyin don talk say she no like S he talks so nothing for him  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:28pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:18pm On Jul 30, 2022 |
Baba dey mesmerized Doyin with his toasting....I love his confidence though MizzD: What did he do? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:13pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:07pm On Jul 30, 2022 |
This Khalid na low key Arewa Marlians |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:58pm On Jul 30, 2022 |
But why is she not dancing around at least mingle now ....even Christy O is doing better than I expected thatigboman1: she's there,looking very gorgeous with red top. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:53pm On Jul 30, 2022 |
Adekunle and Allyson be like papa wey follow her daughter go prom night party  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:51pm On Jul 30, 2022 |
Be like Daniella don join BB ninja oh......this one I no see her break light for dance floor |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:43pm On Jul 30, 2022 |
Daniella just stand for one place since ...haba babe move around now biko |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:40pm On Jul 30, 2022 |
Be like this chi chi yansh strong like rock this one wey nobody dey rock her |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:38pm On Jul 30, 2022 |
Shey eloswag no go follow ilebaye go back trenches like this  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:37pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag is da real MVP that's what I call small body Big engine |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Be like Hermes dey put weed inside his own drink this ginger no be from Guinness smooth alone abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
As in talk about being boastful even the island boys wey she dey eye no send her ....lol Chiefheywhy: Amaka is too full of herself , and she’s isn’t shit .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
This Guinness smooth no dey too High wish it's was Gordon.....lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Pharmsavy and Bryan don lost for party oh .... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:29pm On Jul 30, 2022 |
The ones wey get sense dey try mingle but some dey form level one ...na Monday nomination go reset their brain las las |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:28pm On Jul 30, 2022 |
Even trenches guys no send Amaka for this party ... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:27pm On Jul 30, 2022 |
Chai nobody dey dance with Diana and Amaka |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 8:50pm On Jul 29, 2022 |
Bella true talk but meen this her voice no just sexy at all |