Adechyno's Posts
Nairaland Forum › Adechyno's Profile › Adechyno's Posts
Guys pls, make una help me check this results @ Mobingo, 05846256JD,05545145GC& 05545293AA. My email is adechyno@yahoo.com |
Guys wetin dey happen na? I av been awake since 12a.m and jambonline.org nt goin, |
Mine happened, when i waz in SS1 then. There is dis Charmin yellow paw-paw gal, wey i dey trip 4, of which her skool is vertically opp. my own house. because of ds gal i will leave my skool early by 2pm instead of 3pm jst to meet her, i did ds 4 lyk 3 days. i neva had d LIVER to approach her in d mist of her frndz, afta deir closin' tym around 3.30pm. Na so i go stand 4 front of ma house, look her walk out of her skool gate & leave. So i decided to block her in her mum's shop, one saturday mornin' around 10am. Lucky me, i met her alone, i first buy Peak milk 1st. na so i start to dey yarn dis girl O! The nxt tin i go hear na, is it dat yu dnt av work or wat! if yu dnt leave ma shop, i wil shout thief on yu(In a loud voice), b4 i knw all other pple 4rm oder shopz came out. lookin at me, lyk say mak i enta ground. Thnk God say i look ground well well b4 i fly gutter, infact i no evn rememba collect ma change. Since dat day i no dey gree pazz front of her shop. 4 vry long tym, |
Hi Richard, can yu pls kindly send me too, Thnx. my email is adechyno@yahoo.com |
Please, send me d past question. I carry God name beg yu. send me dis stuff, I need em badly. My e-mail is adechyno@yahoo.com. Thnx. |