Adechyno's Posts
Nairaland Forum › Adechyno's Profile › Adechyno's Posts
Those dayz, wen dear mama is in da Kitchen cookin' ąπ∂ †ђع stove(fire) is burnin extremely faster... She will say 'Ama ni awon Alejo ni eni'(we gonna av Visitors today)... Beleiv m̶̲̥̅ƹ, b4 yu knw# Visitorz don show... Ąπ∂ It stil workz# Who can concur to dese? |
Yes! Yes!! Yes!!! Thnx alot man# God Bless...Krucifax |
Thnx man!!! *happy* Thumbz up!!! Pls dis last ☺nҾ, make my cousin go sleep afta 40hrz on system: 25955230JA |
Shit# Davido rapz faster than my internet connection# pls help 25886011HA |
@Krucifax: Thanx alot.... ☺nҾ luff |
Pls kindly help m̶̲̥̅ƹ wit dis: 25847273HI |
Mr man# yu beta wake-up# na yu need deliverance not her. she just deyy use yu do boy boy ne.... No be yu get dose pikin# ąπ∂ if na yu get d pikin dem# then, smetin is wrong wit yu dat yu aint tellin us# wether yu get epilepsy or dat diseases wey catch 'Sir ferguson' wey deyy make em shake 4 championz league final against Barcelona... |
Pls check 4 my homeboy b4 he sh#t 4 body# 26079585IH |
E go tey!!! |
Gaskiya ne walahi. Haba!!! The noise is too much. |
As far as Asamoah Gyan go dey dat field tomorrow. Make una 4get. Ghana don enta semi final. |
It wont be an eazy game for both sides, I bliv d brazilians will progress anyhow anyhow. |
Abeg make una see issue. Anyway, me, myself na God & my p-man save me 4rm dis tribal mark stuff. My dad told me wen dey gav birth 2 me, dey had to take me to d village 2 see thier parent. So, d next day, he(my dad) took my mum out. Leavin me wit Grand ma at home. Gettin dere, he rememberd he 4got sometin at home, He had to rush back home alone. Gettin back 2 d house, wen he opened d door, he saw a man wit dis small knife & other materials. He asked, watz happenin? Grand ma said, she wants dem 2 giv me her own father tribal mark, dat i look lyk d man so much, so wit d mark on me, it wil complete d resemblance. 3 on left, 3 on right, makin 6. Datz waz hw my dad said he got annoyed & left village dat same day wit my mum, Na so i cari escape em O! But, I swear, if to say d grand ma dey succesful. I fit don kill her now dat i'm grown. O fe ba fine boi je. Amo olorun o je. |

If person buy em' 1K dash me, i no go tell d person thank u. Cos i dnt knw wat he is singin, Nonsense!!! |
Dear mama & Changes:- Tupac Amaru Shakur. |
Long distance relationship? I run away 4rm such, |
It'z only dose dat dnt want ur gudluck, dat wil tell u Drinkin is nt good. As 4 me, Enemies dnt want me 2 be drinkin, bt i too stubborn. Infact i luv wat i'm holdin ryt now on my left hand, |
Yu mean say MTN fap yur money 4 ur fone, Eeya sori, pls dnt use MTN nxt tym u come, Try Zain or Glo, Ni ile aye e oni se iru mo, ![]() |
I'm a student of Bayero University, Kano. Level 300. Mech. Engr. I wil be doin my SIWES I soon. Pls can anyone connect me to where i can do it. Preferably Lagos or Abuja. Thnx. Great Engineers!!! |
Prof. Attiaru Jega ( V.C Bayero University, Kano). |
Allah Akbar, I love this, |
Safex abeg because of God na 6182360JG |
Guys pls help me wit 05546001BB, Thnx and God bless. |
Safex,jany,elderbros, and others, I don dey here since and i av been beggin yu guys to please help me, 6182360JG 0554601BB |
Safex101 abeg because of God help me check my own & paste it here, 6182360JG |
@nakedall: Abeg i carry God name beg u, help me wit dis result 6182360JG. |
May Almighty God bless Jany49, Elderbroz & Co. Yu guys re jst too nice, Abeg make una help me wit dis result 6182360JG. |
Let me tell yu sometin bout ma life real quick(Ghetto Dream). Na hin con make yu leave real quick. April 22nd will alwayz be like Sep.13(2pac). Yu wil alwyz be remembered, R.I.P |
@jany49, thnx alot 4 d other ones, can yu pls help me wit dis result, my cousin here is goin crazy, 6182360JG, Abi guys make una help me try too. |
@Jany49 thnx, abeg make yu still help me try & guys if una fit help me too 05545145GC, 05545293AA. |
@Elderbros thnx, Pls help me wit d remainin 2 results, 05545145GC, 05545293AA. Thnx broz, |