Adudu208's Posts
Nairaland Forum › Adudu208's Profile › Adudu208's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
@acidrop Gorgeous, in response to your question, YES, thats me live,direct and in colours. I had decided to leave the Alaba Beer Parlour Patron- hixxx1, to is ranting, because person when dey follow craze man quarrel he just dey tell people say him sef dey sick 4 head, make u help me ask this "nollywood lawyer" wetin concern Engineer with Law?!! Abeg me i dey gree your own jo. Abi no be were pain person he go take near fire? Abeg make u Ignore hixxx1, the guy na one of those lawyers when dey hang around magistrate courts dey look for people when one swear affidavit, haba hixxx1 u don defend case for your life before? acidrop u too much so make u no settle for less!!!! @hixxx1 wetin u know about law? Abi u want make i open your yansh for this forum?!! I don warn u make u leave better people when get style and levels to operate u no hear, people like u when never even travel 100kilometers from home ,dey find babe. No let me vex post my credentials for this page ooo. i don travel to places wen u no go fit go,and get education when u no fit get even 4 your dreams. CHARGE AND BAIL LAWYER BE WARNED!!! |
@hixxx1 Human being suffer oo. See this alaba boy when dey call butter person like me trader. Make una help me ask this boy wen dey browse for cafe all him life whether im bad to sell laptop wen i don tire for? if u need one i go give u make u take dey form big boy, as long as u go stop to dey disturb acidrop, let the babe rest oo, ur post dem dey cause headache, i no mind use laptop take bless u make u take go pose for mamma iyabasira daughter when dey ur street oo. just hail me in private, abeg no shame oooo!!!! |
@hixxxxx haba, 'senior colleague!'. make u try give people when get levels chance make dem operate na. me i know call anybody opio ooo. If u one call someone opio u 4 no use style now!! abi u be coward?, Acidrop na fine omoge wen man fit give an arm just to be with oo. U just one burn my cable make she no answer me abi? The devil Is a Liar!! Anyway,i know ur type. make i correct you b4 u come dey feel say we be mate, wetin u know about law? who tell u say u be my colleague for bar? make u stop to dey impersonate ooo. Instead of u to be explicit so everyone go knw say u be member of BEER PARLOUR u just dey one pose for acidrop. I thank God say the babe dey intelligent enough to know TIME WASTERS like u wen never chop sef he say he dey find babe!! |
@4Her You have not told us what u are doing on my page ooo. Did u think u would clinch the price of my 'missing rib'. U are dreaming!!!! |
@hixxxxxx1 abeg make u leave this acidrop for people when fit handle her, men like u just dey waste babes for this nairaland. u mean say u never knack any nairalander?? o boy leave am for the men wen sabi, i don dey eye the babe sef , She too fine and my mama go vex if i no bring am come show her , Infact i don label her WANTED!!! for my thread oooo, so [b]CAVEAT EMPTOR!!!! [/b]as far as acidrop is concern. |
@skylady Books Ke?!!! am sure at the time i got my first degree u were still running around Ajegunle with underpants. Do u think am like u? Abeg go and sit down, when fine girls like acidrop are talking you want to talk too. i don suffer, even sef who asked u to come check this page out?! I said danger zone: mamas keep walking!!!! abi u blind?!! |
@acidrop if i understand u correctly u want me to post more pictures, but i will go one more step to do a webcam chat with u if u feel obliged to. As for posting more pix,am sorry i dont give in to demands of terrorist ![]() |
@beauteous o girl wetin be 'we'. abeg for nairaland everybody dey carry their cross oo, except of course una know where una for dey meet- 'National Association Of Overdue Ladies'!!! |
@4Her I know your plan, U want me to give u a free concise tutorial on Dating 404, dont worry! i agree i no get babe, i hope say u happy now, pot when dey call kettle black @beauteous akanshawa!!!! |
@janami dont come running after me when ur clock starts chiming 11:59pm, by then i will be in hawaii relaxing with my sweetheart @4Her what u really need is a boy friend to teach you some manners not the hand bag u have now-that is even if u get any sef!! "Birds of the same feathers knw each other" |
@beauteous hope you don't mean 'CREDIT MARRIAGE'? packing into a guys house is not a guaranty that u are married, these days we have girls buying cheap rings and placing on their fingers just to show off. Am i glad am a man?!!!!!!!! your guess is as good as mine |
@4her was that suppose to make people laugh or cry?!! . that was a shallow attempt at a joke. I know you can do better. ![]() |
@beauteous damn girl,sorry i havent taken the pain to look your profile up.just did and girl u are cute. may be we could be friends or better , (u knw what!). ignore my jabs am just having fun but 4 real u sure are one in a million |
mammary gland well,if she has the right size and shape, man fit consider am oooooooooo, lol . |
@beauteous obviously u are one of the mammas, its written all over your post. |
am a real man, a trial will convince you |
@4her I only meant pretty damsels, not mammayish babes. Abeg to all the willy willy babes 'danger zone' keep moving!!! |
@janami o girl the pix in your profile says much about the type of person u are, sorry am not like u, a call will convince u, and pls oooo u must be pretty or else i will , |
@ruky Hey ruky are u jealous, pls send in your application you may be considered for position 47 ![]() |
thanks!!, Looking 17 !!! is that good or bad?!!!! |
Do i really have to respond to this guy? , i guess i should just ignore him, silence is the best answer for a F**L. |
. |
hoping to hear from u, |
thanks ma'am i appreciate the compliment, takes a beautiful lady to know a cute guy ![]() |
. |
... |
the last two writers are either ignorant or just being mischievous. Yes ,multinational companies do give recruitment agencies with yahoo address.I have taken the pain to enumerate a few becos i personally got a job from one of such. 1. MICHAELSTEVENS CONSULTING : msconsultingnigerioa@yahoo.com 2. MINERVA RECRUITMENT CONSULTANTS: liberalero@yahoo.com 3. McNICHOLS : mcnicholsjobs@yahoo.com 4 ASTON CONSULTING: astonconsulting1970@yahoo.com 5. ALMEGA CONSULTING: almegaconsulting@yahoo.com to mention a few |
... |
. |
. |
. |
well,if she has the right size and shape, man fit consider am oooooooooo, lol