Health › Re: Nasir Ajanah Dies Of COVID-19 Disease In Isolation Centre by Aforigho(m): 9:08pm On Jun 28, 2020 |
sammyj: Abaa now why you come finish the dead like this. You mean say the man dey supervise una court from Abuja ni. Una state don finish be that now!!  thats not what i mean what i mean is that he has not being around for some time now thats what i mean |
Health › Re: Nasir Ajanah Dies Of COVID-19 Disease In Isolation Centre by Aforigho(m): 7:12pm On Jun 28, 2020 |
sammyj: Una no get COVID 19 but the Olowo we die for Kogi don carry am enter you state. Abi our COVID 19 take enter other state before Do you think other states manufactured it in the first place  bro if you be olowo for kogi and you no get house for abuja na lie all of them get this Cj get house for abj so na there em dey for some months now so na lokoja e die ? |
Health › Re: Nasir Ajanah Dies Of COVID-19 Disease In Isolation Centre by Aforigho(m): 4:10pm On Jun 28, 2020 |
chillychill: And u think yahaya will suddenly own up? Actually have checked vanguard and d cable n d news is tru sha but d guy died in Abuja isolation center, wetin I no come no b say shey kogi no get isolation center ni? we have but we dont have covid19 and CJ was not in kogi na abuja em dey abeg make una leave bello abeg NCDC NA SCAM |
Health › Re: Nasir Ajanah Dies Of COVID-19 Disease In Isolation Centre by Aforigho(m): 4:06pm On Jun 28, 2020 |
Razzness: How can the chief judge of a state where there is no covid19 die of covid19. RIP sha. Yahaya bello should stop politicking with ppl's live joor. OGA cj no die for kogi na abuja e die and you know how many months e no dey for kogi so waiten be bello own somebody say covid19 no dey em state and true true e no dey NCDC na scam |
Health › Re: Nasir Ajanah Dies Of COVID-19 Disease In Isolation Centre by Aforigho(m): 2:47pm On Jun 28, 2020 |
sammyj: I thought that s@nseless governor claimed they don’t COViD 19 in Kogi state. No matter how long you hide the truth it must always finds its way out. Anyways RID to the man! oga we dont have covid19 in kogi gyb is right ncdc are scam and this olowo you think say dem dey stay one place today abuja tomrrow lagos next tomrrow kaduna so presently he's not in kogi he's in abuja so what concern bello for this one na bello give covid19 ? |
Celebrities › Re: Today Mark Two Years Rapper Xxxtentacion Wsa Shot Dead by Aforigho(m): 8:05pm On Jun 18, 2020 |
Moon light
i love the song like mad |
Science/Technology › Re: 110-Million-Year-Old Dinosaur's Last Meal Found Preserved In It's Stomach (Pics) by Aforigho(m): 11:46pm On Jun 05, 2020 |
Oyibo no go kill us with lie plese anyone who has blackberry Z10 that is not in good condition plese i need the screen cos mine have been broken i wanted fixing it but the price is high so i abandon it but know i need some details from the phone and i can get dem so plese help a brother if you have thanks in advance ! |
Education › Re: Pictures Of Nnamdi Azikiwe University Awka by Aforigho(m): 4:48pm On Jun 04, 2020 |
extol1: instead of you showing us aerial view of unizik, you are showing us bum bum. you better be careful of what you show people because there are many rapists out there lols i laugh in Togo ahhhhhhhh |
Politics › Re: Tribunal Affirms Yahaya Bello's Election by Aforigho(m): 6:06pm On May 23, 2020 |
Fuckingmallam45: Under performing Governor you meant to say, abi God won punish you nae. You dey live for Kogi? live am na ebira em be na yeye bello na the youngest governo and a disgrace to the youths |
Romance › Re: Can you buy Sanitary Pad For Your Wife/girlfriend at The supermarket? Opinion by Aforigho(m): 11:42pm On May 19, 2020 |
No big deal na something i use to buy for my mom every month so why cant i buy for wife or girl friend no be woman born me ? |
Career › Re: Do You Need High Quality Articles For Your Blogs, Websites Or Business? by Aforigho(m): 9:40pm On May 17, 2020 |
amechi213: Writing experts plese i wana learn article writting plese |
Crime › Re: We Charge Zamfara Bandits N6000 For Sex Per Night - Sisters by Aforigho(m): 9:04am On Apr 27, 2020 |
 see there face fucking machine
like 20 men only the tow of you nawa ohh |
Celebrities › Re: Chinese Veteran Actor, Jet Li Clocks 57 Today (photos) by Aforigho(m): 6:53am On Apr 27, 2020 |
Ok i will obey the rules |