Agent9's Posts
Nairaland Forum › Agent9's Profile › Agent9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 55 pages)
khassy: Ma pretend say I believe wetyn yu talkSatisfactory ![]() |
khassy: Agent9 and Laryom ah still d suspect say na una report me and wetyn b dat new boy wey cum d ask yeye question name again sef for dat thread 198 @YoungmilioAin't d one bro....it was just a coincidence ![]() |
laryom1: This why i use my toy gun ![]() |
Make una no fight for 200th page nah!!!! ![]() I don open am already.... ![]() |
Hmmmmmmmmmmmmmm Observing wit one eye closed ![]() |
EnterPRO: chop knuckle!Knuckle chopped ![]() ![]() |
EnterPRO: me sef don move on.Lol... ![]() Maybe u should do am for one big billboard.. And put am for a strategic area for ur side....so dat many people can see am Abi wat do u tink?? |
Boringgggggggggggggg....... ![]() |
EnterPRO: madam (or is it oga?) we offer price matching oh!Hahahaha.... ![]() Bro u still dy ontop dis matter?? Nawao!!! Me i don move on oooo.....atleast we don transact business after d ish nah.... Na wa for u ooo...big time!!! |
rkarang: You got it faa**here we we are again** ![]() I sight u sir.....*salute* ![]() |
codedmax: Ama stil flexin my data frm octavo, gona reload any time soon. u still siting dwn u on a......BOMB!! |
rkarang: Romance**xoxo** |
Phemsy: menh.....thank you bros.......you have put sugar to my garriCool Grandnut dey inside?? Make I drink small.... ![]() U ar welcome tho |
yungchop: really!? Just tell bar man to give you. @rkarang bro I've been in the romance section ni o, those babes ehnLol... Dat one too gud... Na naija vodka be dat Plus I go even collect change... ![]() |
Phemsy: thanks bros........but it's like the link for using the e-bundle and e-facility differ,right?Dats rite.... D e-bundle is for checking result.. Verification.. Pin recovery and d likes... While D e-facility is for original result printing n admission letter printing... Dats why d links are different... ![]() |
bizzosd: D awaited second list to be out in less down 48hrsNa so we dy hear am since last month..... Na wash! ![]() |
Phemsy: bross.....abeg...no vex:between the jamb e-bundle and e-facility card,which would you suggest i use............i used the e-bundle one and i worried........abegU ar good wit d e-bundle...no need to worry ![]() |
yungchop: Wheesin rkarang yungmilio2 abasstoheeb agent9 alimtoheeb lblessing and err'body I dey hail o, abeg follow me drink boiled mensesI counter hail Sir Buh.. I'll prefer VODKA...shaken...not stirred ![]() |
If u don't mind.... Na like dis halftime look like...... ![]()
|
Just reading........ ![]() |
Hmmmmmm......I see all my people no even worry again..... ![]() If UNILORIN like make dem release list n clearance.....if dem like make dem no release am...... ![]() A ti gba kamu...abi?? We don take heart...abi?? ![]() #Better_By_Fear ![]() |
Ridwan1821: Is it in 1st semester dat fresherz re goin 2 collect pc tablet or 2nd semester. ![]() |
Lollyad: Toor! come and see this one o..Lol..... ![]() Na pc tablet (abi capsule) some people wan come collect for UNILORIN sha.... ![]() |
prettysheila: plz what is jkk again?JKK>>>> Joko Koma Kruiz ![]() |
1boylikevhis: no worry,we go dey see am after 25thBut watin go happen after 25the?? |
lucrownt: For those that have not been cleared, One thing is that you will be cleared anytime as far as your credentials are complete.. So stay pacified, I was cleared after 2 months during the last year admission period. Thanks for your patience...OK ooo....tanx ![]() |
Bablopicasso: First batch student had a breath taking clearance it took sometimes b4 they were cleared some of them even had to go to comsit b4 they were cleared but second batch was easy and fast.Kk...tanx ![]() |
Yungmilio2: lolAiit ![]() |
Yungmilio2: everyman for him selfReally |
sarutobie: Enterpro all these bonanza data you are sharing. .remember me in your paradise ![]() |
alabi826: All what you #Justgivenadminsion and not cleared is passing thru is what i have gone thru bfor. But loose face and be happy cos i was eventually cleared. But i think people in the catchment area are cleared first sha. But ALL IS WELL SEE YOU IN SCHOOL IN WEEKS TIMESCATCHMENT AREA |
Yungmilio2: off campus hostelMehn!!! See money!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 55 pages)





Oho, keep the good hunt Nigga 
