Agohmamuda's Posts
Nairaland Forum › Agohmamuda's Profile › Agohmamuda's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 59 pages)
Ladystewie:abeg no vex. Na true, i like u die. |
to wat end? Ok. I love u, o.p with all my heart and i*ll catch a grenade 4u. So wat next? |
sweetyEse: I couldnt sleep oooh,:* was just looking @ the time all through the night. It is wellno worry ur cute sef jareh. Gud morning 2u. Slept gud i hope. |
i dey tells u. [quote author=moshmod101]Correct guy...staying fit |
moshmod101: See as people still dey snoreme weh don sama like 65 push up*s. Bros i haff wake tey tey. |
Samguine: No problem na Me and dem Boko boys go dey chop suya with fura de nunu after we don come back from Bible Studyu go ready help boko*s fight Nigerian army b that. Cos we coming 4 dem all. |
i love dis place. Sum plp dey fight, other pretend as if notin dey happen. Sum na love concern dem, sum really need info, some like fight, sum come separate fight and sum dey catch fun. Hmmmm.... #I just dey observe. |
DrPhilABd: Shotput on ma Mindu go buy plenty nylon cum camp be dat. Na bush or river pure pass. |
few days 2 da d.day and no body even reason go toilets 4 camp. Its gonna b 3weeks of standing to poo . If u sit and poo, Ebola virus straight away. |
DrPhilABd: Dis Sow, frm all ur comments I ve come to denote dt u seem lyk who loves to 'show himself' esp because u seem to always wanna use 'big' english kindacant stop laffing. |
oyetgirl: excuse me! i beg ur pardon and did i beg u to read my story zygotepupa, u were saying? |
hmmmmm. Leme start like this. 1. U have a Fiance and yet ur parent still have power to drag u around like a minor. How old are you then? 2. Wat is d moral of this story? Is it that *we shld allow our parent drag us around against our will because we *trust n beliv in long distance relationships? Last bullet, do u knw u made me read this poo even when am yet to have breakfast? |
TiffanyJ: leme trytnx love. *muuaaaaaaaaaaaah. |
TiffanyJ: my dear, that was what i bought o.person talk say dem go seeze am oh but am not sure if its true. Could u pls upload a pix of urs? |
someone pls illuminate me on d type of food flask and water flask 2 bring. I hear some one say some tin like *stainless steel* type is forbidden. |
did u come alone? |
andy andy. U don come with new story 2day again. Abeg wat does #BITG mean? Is it ur signature or wat? |
for those complaining about traveling and arriving camp late at night. *for me oh* am gona take a flight to d nearest state that has an airport then am gona enta a bus 2 my posted state or if am lucky i might b posted 2a state with an airport. My method oh. B4 sum plp kee me. |
d end time is nigh. |
hmmmm. I just dey observe. |
rationalmind:2day na sunday i 4give u. |
rationalmind: Ok, the following people have requested to see their call up lettersi no go ever beliv u 4 dis life again. Even 4 after life sef. |
WhytJane: "me again"laffing my ass out. U fit kee person. Google my alais n see 4 ur self: colonel lucas |
lorddaywalker: niggaz nid to rugged to survive.. I raise 2 hands for u oo. Boss nigganow u dey make my head swell. Plenty guys sef dey weh rugged die. Be strong, study ur environ, always hav an escape plan, stay informed and always b prayerful. Do dis, even Borno n Maiduguri will be a tourist site to u. Lol. |
lorddaywalker: lolxz if I hear say u no fear,even uncle jona sef no fit visit BORNOhehe. I fit swear say i no dey fear. I haff stay 4 crises/war regions 4 years bro. |
WhytJane: hope you are an "anti bombite"u again? If not 4 my case file, u sef knw say U.S marines sure 4 me. Lol. |
lorddaywalker: BORNO STATE.(Sambisa ministry of forestry) gudluck. Lol. U thınk say ı dey fear?? Am a josıte oh. |
rationalmind: Hehehehe, I can see traces of doubt in these two posts.. Pls tell me my state:: 2014070494 |
haba u for show us at least one picture of *d soldier and d dog* forget about pictures of d chasing part in ur story. |
[quote author=moshmod101]Correct guy...staying fit
na ur type dey run for "banger and knockout" sound