AIIkae's Posts
Nairaland Forum › AIIkae's Profile › AIIkae's Posts
ETisalat is best ..... 4 d record.....fastest for now |
joshua idibia: Go der wt wat? our satalite wey miss 4 space,hw far?loool evritin 4 naija dey miss dey cant evn get near d planet...meltin tins |
Omo Alata: It'll take you 40 years to get therenot rili... 40 light years is equivalent to 400 trillion kilometers...hundreds of years it wuld take for u to reach it....xcept u travel wit light speed |
Sum pple get xcited wen dey pray aloud and in sum cases mistake dier xcitement for d descent of d holyghost..nd den d false tongues suffice.. D fact is dat yu dont get d same feeling wen u pray in silence...xcept if u re truly born again. I prefer to pray in silence...ive done loud prayer b4 nd its not really necessary xcept in praises |