Airforce1's Posts
Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 627 628 629 630 631 632 633 634 635 (of 748 pages)
cocoberry: Dark skin? i know u love dem light.Yep I like dem light and fresh like a new born baby. So are u light? Khalessi cumms to mind. |
![]() |
[quote author=ifeanyi_ja]Front page na[/quote]No be only frontpage Na backpage u go soon see dis thread now.. Mtchew |
See as de girl open mouth dey look the black man talking.. For her mind now she be like, What's dis Foool sayin ![]() |
[quote author=Mz_®ae'®ae]Better [/quote]Allow me to land before u quote me nau..I don modify the previous post. I guess u gonn have problem with the latter. Pele ti e |
[quote author=Mz_®ae'®ae]Niggurh u Craaaaaaaa'y[/quote]Pele mi dear I forgot u once told me u highly temperamental Won't say that to you again I promise. |
She fine But she don old for the guy |
[quote author=Mz_®ae'®ae] [/quote]How e dey do you for body?Did u miss your period or something ![]() |
Is he God? |
Bizzy body is back ![]() |
See as she be sef.. ![]() |
Annie2gud: shift ur disabled breast to one side. Annie u go wound person here o |
Mz Rae ati B4u, Happy new month |
Phranciz: Airforce take your time o, my GF shldn't see ur post o.If nor be poverty, wetin go make young man like u wan marry a woman old enough to be your aunt ![]() |
Knowledge9000: No mind all these women wey dey attack you because you like light skinned women. You have the freedom to like what you like. Women like tall, rich men, and nobody is complaining. Very insecure people.You're right bout that man.. Nobody s gonn decide for me.. I gats decide what I want n my woman by myself. ![]() |
chimajii: ^^^keep deluding Yaself...the only reason I replied U...ws becos ya came On here 2 disrespect ppu in this thread...hw bout U stick to the mantra 'If u aint got anytin cool to say,ya better dnt say nothing'...Trust me..that shii works like mad...#gayy smello* I'm outtie here. Some phucktards forming original. |
chimajii: ^^ this sounds like U aint confortable with Ur sexuality...or possibly U dnt even knw thy self..If U knw Urself....if u like let 100 GAY niggas surround U..man! Once U dnt get down lyk dat U dnt get dwn like that...aii. If anything Ya need to fall right back.....Ur post is jst gibberish..i dnt Knw the OP...nor do i knw other posters in ds thread....Who ask for your opinion.m Guilty conscience. |
Look like tis gayz thread... I'm outtie here |
Abu Mikey: ![]() Happy new month son.... |
U can still divorce him and marry a man of your age @lola..cuz I do not support dis marriage. I do not support a young man marrying a woman old enough to be his aunt. E be like sey na Aunty Lola peter dey call sef Lmmaaooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 627 628 629 630 631 632 633 634 635 (of 748 pages)

[/quote]How e dey do you for body?