Airforce1's Posts
Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 623 624 625 626 627 628 629 630 631 (of 748 pages)
Mayapop I can see you .. Whatsup? |
GentleMimi: I admire the way u decieve urself.Its unique! ![]() You're not Gentle, your troublesome. |
Tonto Dike I clap for you I cheer for you You're the one, I will die for you. |
sparkle Red: Buh pple take airforce1 2 serious on NL, i used 2 be4 i noticed dat was his own way of being diff 4rm d regular nairalander@least dis made im popular, btw some pple cn carry e mata 4 head pass real life mata sefI guess u knw me much more than I knw myself ![]() U aint far from tha truth tho.. |
![]() |
GentleMimi: You dey fear? Choi!Hi You've been stalking me lately.. Whatsup? |
GentleMimi: Loooooooooooollllll!!! Hahaha! No b small ooo.The guy just dey do interpretation wey nobody send am!Mimi Why u dey laugh like fowl wey dem shook broom for yansh? |
@iffyalways U can add me on if you're on bbm.. Peace! |
[quote author=deejay_harry1]for those that couldn't understand...:: lady, it is very risky to disclose where i live in here, because of some mad people in this forum threatening to deal with me[/quote]Get lost will you? Thanks! |
ifyalways: Airforce okwa I bi na Lekki? Which Gym do you use and ego ole for reg. ?Nne Odikwa veri risky to disclose where I live n here cuz of some Ndiara people n dis forum threatening to deal with me. Where in lekki are u? |
I pray u recover soon sir Bless!!! |
He still dresses like PsQuare Brodas No biggie.. |
I no dey look for trouble Na people dey look for my trouble I swear ![]() |
Tools Genny and Tiwa ![]() |
See as your pikin luk malnurished U no dey shame. |
Stale Walks out of thread |
mayapop: Umm You're light skinned Your lipz kisable. Yo chest tho |
[quote author=s!s! afrika]Where do you get your confidence from? Honestly, u no dey fear/shame?? U wey don gather enemies, u dey show ur face?? I pirri you, let em nl boiz catch you outside, othopeadic hospital straight.[/quote]That's if them see me near ajegunle, mushin. Or yaba where most of them dey live abi? |
tellwisdom: Maga don pay u abi?I nor be yahoo boy I'm law abiding. I just dey fortunate to have parents wey nor follow other people papa come count bridge for Lagos. Cheers!! |
So happy in front of people who don't like you, it Kills them. |
Forza p: Alwayz indoors,are u under house arrestI don't go out that much.. Always indoor playing game or surfing tha net. ![]() |
Beauty and the beast |
![]() |
Dis thread should be n jokes section.. Where are the mods? |
What does she do for a living? Does she hav a surname? Who z her father? I need an answer to those three questions. Cheers!!! |
Photoshop But wizzy is on point.. Fresh like a new born baby. |
Beauty and the beast ![]() |
So the"born by mistake" clarence peters of yesterday is now somebody today... Such is life sha. |
[quote author=wazobia_N9]I have come across your comments on two different topics twice in 24 hours and know at least one thing about you... you have little or no imagination. You are yet to surprise yourself.[/quote]Hisses on u in every dialect of nigeria* |
cutierashy: just askingWhat tribe are u from? |
I don suffer for people hand here... ![]() |
[quote author=baby_123]You are a real airforce1. Winch[/quote]U nor well at all.. Na u be winch |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 623 624 625 626 627 628 629 630 631 (of 748 pages)


not bad. 